That’s last man nah and red card decision with 2 years prison
2024-12-19 19:53:42
350
GODFATHER :
That's a Red
2025-02-06 19:33:38
0
visky881 :
that's a professional foul, it's part of the game
2024-12-20 08:18:12
2
꧁༆KanaYoung7༆꧂ :
Referee Wey Suppose Dey kitchen 😏
2024-12-20 14:47:35
126
King 👑🦅❣️ :
Eno go better for that referee 😹😹
2024-12-20 11:44:31
32
Trusted :
Referee no sabi anything , that’s a straight red with match ban for still pushing the player
2024-12-20 11:11:49
55
Sergio Billz17 :
How wuna di reason red card ahh. Correct decision yellow
2024-12-19 18:32:25
6
____AYCROWN🍁 :
Where youna dey see all this ref self, ayerefebaje nhi
2025-02-14 12:46:38
0
GODWIN SBM💵💵 :
I swr if nah me the ball don commot for my mind, nah how to payback go dey worry me ajeh, if you fit go house, i go stop football for life 💀💀💀💀
2024-12-20 10:36:26
0
armeya ou fanwong :
straight Red card
2024-12-19 18:07:20
3
WILD1 :
that's a straight red
2024-12-20 08:09:52
4
☠︎︎✞︎ rashybronze ☠︎︎✞︎ :
Na why dem no dey sign una 😹
2024-12-20 12:18:44
0
deadshot :
The reff dey mad last man tackle for yellow 😂
2024-12-21 09:21:41
1
BigLoka :
Na this kind thing di make people beat referee 😂 see as they kwak man you go give na only yellow card 😂😂
2024-12-20 16:22:57
3
ℂ𝕒𝕡𝕚𝕥𝕒𝕟𝕆♈️ :
This is the exact reason all this local referee can never get international recognition..
2024-12-20 21:19:35
9
Klesh 🖤 :
Red ?
2024-12-19 17:55:56
1
Dayoo237 🇨🇲 :
this ref don collect money 😂
2024-12-20 02:44:06
4
akwapalace :
Straight red and 3 match suspension
2024-12-19 18:49:56
5
Timi glad :
red card. The guy still get mind hit am first
2024-12-20 09:43:54
2
Dark guy 🌚🖤 :
Blood 🩸 😌💪💪
2024-12-19 21:05:16
3
Magawi J :
That definitely straight red
2024-12-20 20:36:41
2
Ahead :
if the referee issue red card for the guy trust me that's the end of the game and na war till down na elders in the community dey help us settle am once e happened 😁
2024-12-29 04:55:17
1
APPLE 🍏 BOY :
Me I nodi fers react I go do ur own back 😂
2024-12-20 02:24:11
1
asa_detruth :
That’s a red card, he didn’t go for the ball
2024-12-25 09:38:29
2
To see more videos from user @streettv2371, please go to the Tikwm
homepage.