Omo I swear my last sub na 1Tb yearly e de finish this December I done rush top am up with 100gb Omo this one no be meme na real for who know the value of sub only o 🥰
2024-12-21 13:20:19
7
🦅 :
104Gb 15k monthly
2024-12-22 06:45:06
5
1%🪫💔 :
Before e go finish I go don start to Dey beg 🥲😂
2024-12-21 15:13:47
1
Baba_kilxy🇳🇫 :
who ready for life na yearly sub you go first do
2024-12-22 03:22:40
2
Adeyinka🥷🏽🤭💕 :
1TB gang gather here 😌💕
2024-12-23 22:39:09
4
Hendo FX📊📈 :
Dem suppose study this theory for Harvard university 😭😂
2024-12-21 11:31:23
11
ᴍᴀxɪ ᴇᴅɪᴛ :
Fact 🥺
2024-12-21 10:46:48
2
່ :
Una still dey sub?😂😂
2024-12-21 14:47:01
3
DFW 😈CZARR🌴 :
When I get ritualist as friends
2024-12-21 10:24:21
11
teo_the_contentcreator1 :
I be subzero
2024-12-21 10:16:15
2
Oyin🎀 :
Real o
2024-12-21 18:37:58
0
OLAITAN🌺❤️☺️🇧🇪 :
God Dey run that sub matter o😭😂
2024-12-20 23:05:56
6
Favorite🦋Edo😘girl💊 :
I go lie for u my 2.5 nor Dey fail me at all
2024-12-21 16:55:56
5
👑HIGH₦€$😎 :
100k for 1TB😬
2024-12-22 20:07:13
4
To see more videos from user @timmyshotit1, please go to the Tikwm
homepage.