Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@emiralty.africa: President Tinubu on his way to Alausa Ikeja to observe Jumat Prayers. Of course, you can’t take away Presidential gridlock.
Emiralty Africa
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 20 December 2024 13:00:26 GMT
667631
49305
1842
1647
Music
Download
No Watermark .mp4 (
2.64MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
12.68MB
)
Watermark .mp4 (
5.35MB
)
Music .mp3
Comments
hycekid :
e dey inside that Cadillac Escalade
2024-12-20 22:32:33
1256
🇳🇬🇳🇬🇳🇬 :
una dey talk Cadillac escalade, baba fit be one of those police men wey hang for hilux so make u dey there dey reason am.
2024-12-21 03:43:54
254
Ayinla28 :
Everything na 6 feet😁
2024-12-28 13:37:51
0
Big__Classic__ :
Una Dey talk say na him Dey inside Escalade lol , na him ride the first bike 😂
2024-12-20 21:48:10
2605
T3SL1M_63s :
Real ones know he’s in the Escalade
2024-12-20 21:16:59
273
Jehrry🚀🥷 :
Ambulance dey on standby incase the werey wan faint
2024-12-21 14:46:08
450
chris_ch24 :
32 cars? What are they gonna with 32 cars they should be ashamed of themselves 😭😂
2024-12-20 22:59:52
177
Loner🥀 :
Wetin ambulance con Dey find for inside convoy 😂😂
2024-12-21 09:41:59
10
SirGudisbak💛⚓️🛳🏊♀️ :
32 vehicle with 2 bike for 1 person .
2024-12-20 20:46:22
553
Terry Ademola :
How I wish I sabi that Cadillac Escalade wey all of una Dey talk 😳
2024-12-21 01:11:21
86
@General Godwin :
😂😂😂😂😂😂😂 even president of America no do reach this one
2024-12-20 17:42:23
245
baymanofficial45 :
if u don see that escalade na en dey inside
2024-12-20 17:29:51
841
.🦅 :
I like as them dey guide am like that o make them no do mistake reduce the convoy 😡😡😡
2024-12-21 22:08:25
32
𝕯𝖊𝖘𝖕𝖊𝖗𝖆𝖉𝖔✍ :
Real ones know he’s the one driving the bike 🙂
2024-12-21 10:23:01
117
MICHAEL ✪ :
Even American president convoy no long like this
2024-12-21 00:53:23
21
:
baba fit kpai anytime na why dem carry ambulance 😭😂
2024-12-20 21:34:12
371
Rico mix love :
e no go better for tinubu
2024-12-21 13:57:06
10
Gloryherself :
For a country that is struggling
2024-12-20 21:51:07
477
Big Tems😽💝 :
Why they con Dey carry ambulance 😹
2024-12-20 20:35:54
215
Benzema🪻🪽 :
Even TRUMP no do reach like this
2024-12-20 17:52:12
15
HONEST💯 :
One SUV is about 50 million calculate how many SUV follow this man make una see watin them day use Nigeria money do
2024-12-20 20:45:06
3
Ryødyin :
even Russia president with the crazy power he has only moves in his country with one mrap and one convoy
2024-12-20 23:28:09
31
Anslem Joshua :
Even Biden, Putin no do reach this one
2024-12-20 19:15:47
62
judassii :
Many escorts dey follow ham cuz he know say we plenty wey wan kee ham😡😡
2024-12-21 11:16:08
9
Simply_OASIS :
I counted 31 cars just to go and pray Jumaat
2024-12-20 19:36:09
26
To see more videos from user @emiralty.africa, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
#foryou #viral #fouryoupage #karak @khan khan🍁🍁 @🆁🅾🅱🅰🅱 🅺🅷🅰🅽 @Mushiii 🍁🍁
I GOT FAMILY 😍 #fastandfurious #family #fastfamily #fastandfurious10 #vindiesel #familytime #fastx #fastx2023 #foryou #viral #fyp #dominictoretto #brianoconner
#makeuptok #makeup #highlighter #chanelmakeup #chanel #viral#fyp
о нет.. #ркомендации #новыйгод #2025 «пока2024 #2024 #пока #популярити #крусотуля #щп #я #рекомендации
Peep sam on the steps
About
Robot
Legal
Privacy Policy