@itzwizzy53: #itzwizzy53 #relatable #nigeriantiktok

SpongeBob
SpongeBob
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 21 December 2024 16:17:49 GMT
333265
64568
217
11069

Music

Download

Comments

modupeola984
MODUPEOLA🏅❣️💕 :
I just need one friend wey don bad already wey go lead me☹️😭
2024-12-21 18:38:18
35
nezer_xe
Ade🧸👑 :
I no wan hear say sunglass Dey miss oo 😒
2024-12-21 18:33:28
132
henrys931
henrys931 :
anything illegal just count me in😅
2024-12-21 19:41:31
13
kokessa
KC💜 :
I don talk am now oo😔
2024-12-21 19:29:41
1
dabirah91
okikiola 💗🫶💋🫂 :
This one no be memes oo😔 I swear my good girl era don stop this year😳
2024-12-22 06:20:55
8
deraanne_258
Annebeautyempire_258 :
me and going astray next year🤝🤝😂😂
2024-12-22 08:49:52
4
iambukky1
Bukolami :
Never cast my plan na🙂
2024-12-21 17:02:57
5
oluubusayo_
b💕 :
chaotic combo 🤣🤣
2024-12-21 16:37:33
33
owatemideborah
Tulip 🌷 :
Na juju I go first do next year😭😂
2024-12-21 16:25:06
11
anjj.01
Anjj.01 :
The good girl wey I Dey do wetin I gain ?
2024-12-21 21:58:56
7
minesbetta
GOODNESS🌹🌺 :
Especially good girl for relationship😭😭💔😂
2024-12-21 16:27:47
11
blackgel01
Dark skin gal😌💕 :
The Energy was transferred 😹😭
2024-12-21 19:26:11
5
mohtun_rahyor
Mohtun_rahyor :
Even bobrisky said GOOD GIRL NO DEY PAY😂
2024-12-21 17:10:00
5
mauricebenard084
Maurice Bernard :
Take am play
2024-12-21 16:27:57
5
dtee39
~Dora🎀 :
I need friends wey go teach me bad things 😂😭
2024-12-22 01:01:14
4
motunrayobee
Adeola babe :
i go first draw tattoo asap 👌😏😂
2024-12-21 20:53:13
3
gods_favorite2000
City_girl 🦄💜 :
I need a boyfriend 😞💔
2024-12-22 23:18:04
2
walicoco_06
Waliiii🦋😍 :
This one no be meme oo🥺
2024-12-22 00:32:32
4
sheplayscodm_
💜SHE💜 :
I no even know who I go blame for this combo😭😭😭😂😂😂😂😂
2024-12-21 20:23:49
3
blackcoatbarbie
~omoshalewa!💗 :
TAKE AM PLAY FIRST!
2024-12-21 19:06:27
2
ameerah_m1
drealmimisolaa🍒✨ :
I get that black wrapper 😂😭
2024-12-21 19:26:10
3
only1_teefahh
Teefah Abioye :
He don get apprentice???😫
2024-12-21 18:43:55
2
thereal_tife2
Thereal_tfe :
Na who go influence me I Dey find like this
2024-12-22 03:12:11
2
chicbysimi
chicbysimi :
Na rituals I go first do next year
2024-12-21 16:30:28
2
jojoamany2
Nwaokoro Joan :
how you take know waiting da my mind
2024-12-21 17:56:24
2
To see more videos from user @itzwizzy53, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About