@ask_of_latest: ? #tiktok

THIS USER IS DEAD 🥀
THIS USER IS DEAD 🥀
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 21 December 2024 19:00:42 GMT
611068
101614
20409
23303

Music

Download

Comments

voltagedede99
voltagedede99⭐️ :
I tag y self I no Dey take anything serious 😂😂😂😂
2024-12-21 21:01:29
627
bros_jay94
. :
School problems dey sweet me die 😂💔
2024-12-22 09:00:12
615
ecstasy204
Mac Bëñ :
@delightking
2025-05-18 12:40:12
0
dfw_berry2
This_nonchalant_dgaf🤓 :
I no know how I wan take talk am say nah only me Dey waka I no get friends 🥺💯🔥
2024-12-22 19:01:11
20
doublegrace234
. :
nah ME be that one friend
2024-12-22 19:39:38
10
lunafund01
small LA :
when are you courting ur hair boss
2024-12-21 20:27:08
50
user75743744418447
LUCIVA1 🦇🦇🦇🦇🦇 :
Omor even inside police van 🤣😂😂 Imagine asking DPO how much b him salary i sef follow burst laugh🤣😂
2024-12-22 08:41:03
157
how_far1
4pm 🕓 :
my account balance dey my story 😁🤤
2025-01-03 09:13:09
5
lil.chizzy1
Lil Chizzy 😎 :
Sharon ooooo
2025-05-17 13:37:03
0
shigomoney17
Notification 🤐🫨 :
@IDRIS MOORE ✝️🌎 werey boi 😂😂
2024-12-22 12:54:25
5
ayomi_1_
Ayomi ❤ :
police done carry me and my guy before wey i laugh till police man tell my friend say i no be good friend.
2024-12-22 11:17:36
25
one_gabu
Problematic 🅱️oy 🙃 :
Wait make I tag my second acct 😂
2024-12-23 16:57:23
24
sayheytoanna
AnnaBel ❤️🦋🦄 :
Na my babe that boi no Dey ever Dey serious 😂😂
2024-12-22 08:45:43
34
_not_realife
🗽 𝐀𝐘𝐎𝐌𝐈𝐃𝐄 🎭❤️ :
I tag myself cuz the way I take dey laugh these days be like say I don dey cr@ze 😂😭
2024-12-22 08:06:25
52
francah20
JUNE25🎊🌼✨💙 :
I tag me and my self 🥺😂😂
2024-12-23 07:42:43
8
haryormeedey02
Abdul Qodir 🥷❤️ :
I tag myself 😂
2024-12-22 12:51:33
7
ask.of.quality
Ask of quality :
Is very crazy am d seeing this video cause am actually d friend u are talking about
2024-12-22 11:40:57
6
prince_anointed123
$🌾 :
Hold make I tag my second account
2024-12-22 18:38:40
13
matoskin1
Tizzu Got Wicked👿💀🔫 :
I tag my self I no Dey take anything serious 😹
2024-12-22 07:48:33
5
goodness.069
nwobodogoodness51 :
plz Michael no tag me biko
2024-12-22 14:09:00
53
emma.lee7519
EMMA LEE :
I tag my self lol 😂
2024-12-21 19:05:07
9
warisayobami08144550108
ABDUL-WARITH 🤍📿☪️🕉️🦋✅ :
Dem rip me , I Dey laugh 💔😅, omoh I never serious with my life oo 😂
2024-12-26 23:05:34
4
gordy899
❌ĶÎÑĞ👻 ĞÔŘĎŶ☠️🔫 :
No be friends nah me day laugh 😹
2024-12-23 13:41:31
28
sly183
Sylvester ❤️‍🩹👽 :
tagging my self 😹
2024-12-22 10:42:26
6
To see more videos from user @ask_of_latest, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About