@lifeofwizkid: Industry King! 🐐 #Wizkid #Morayo

Life of Wizkid ✪
Life of Wizkid ✪
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 22 December 2024 00:19:30 GMT
534763
85727
827
1688

Music

Download

Comments

the..adamburr1
The..adamburr :
That car ba rented browse am
2024-12-22 06:57:23
6
jisowoautos
jisowoautos :
Them no Dey shout money na water for here o na matured men Dey this place
2024-12-22 06:24:42
716
massacre241
Triple importation wholesales :
who else notice say nah wizkid full internet no other News 🥰
2024-12-22 01:44:57
1521
maxichic5
RTW BY ABÍKSS ATERLIER :
He go dey record everything like say he go post am🤣😭❤️
2024-12-22 04:40:19
516
zed_544
ZED🧣👑🤲 :
Wizkid don pursue davido from Lagos 😂
2024-12-22 01:10:25
608
i_am_maney
I_am_maney :
Wizkid Dey video like say e go post am😂😂
2024-12-22 06:39:04
159
kotoro_unruly
kotoro_unruly :
Omoh Wizkid get all type of cap in the world 🥰
2024-12-22 01:35:25
203
smalletin
LIFE_OF_ETIN🌚👿 :
Wizkid enter Lagos Davido enter asaba 😞😂🦅
2024-12-22 05:21:48
192
richie.0.0.0
𝗥𝗜𝗖𝗛𝗜𝗘 :
See as wizkid dey video like say e go post am 😭💀💔
2024-12-22 05:23:13
196
crystvschel
️ :
See car wey dem talk say e rent.. 30 Bg life don spoil 😆
2024-12-22 06:13:27
156
of.diko
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
we're all my 30bg 🇧🇪 people, can we all agree dat wizkid🦅 is far better than Davido
2024-12-22 10:06:57
92
jerrywhite074
Jerry777 :
Na only this car this guy get?
2024-12-22 20:19:57
5
c_hottie1
Stallion✨ :
Keeping the circle small and traceable 💯❤️
2024-12-22 04:13:39
15
fortunekhalifa_999
Fortune ✝️🦍 :
Osakpolo don run go back village leave Lagos for who get am 😂😂
2024-12-22 04:34:36
41
luchii_sharon
Oluchiiii 💅🩷🫦 :
This guy too fresh abeg 😭❤️🦅
2024-12-22 08:12:32
11
thahaywhy
อาหาร :
The car y’all said he rented 😹
2024-12-22 05:29:31
8
maverickcooper47
Soy sauce 🫙 :
Davido go organize his own private party now, make una just Dey watch😂😂😂😂
2024-12-22 08:45:36
48
bigchizzy37
user38420743460🪖 :
Na We Get Lagos 😂
2024-12-22 02:41:45
12
skyberry98
sky006 :
this guy they give me joy FC for life💕✨🦅🦅
2024-12-22 09:40:28
5
adedamolabtc1
Ade Damola BTC📊📈 :
Same person wey them talk say e no get anybody wey like am for Naija, same person them talk say na rent him rent his Ferrari. Unto say him no give anybody too much access in his personal life..
2024-12-22 11:01:13
17
kimnamjoon_official__0
rkive :
Una see how he’s playing mature if na that one boy na he go start to de show his fans say his practicing noise go full everywhere
2024-12-22 05:39:12
10
ajike1964
Lumi🌸🤍🦋 :
He don Dey video wey he nor go post 😂😂
2024-12-22 06:54:31
6
harrypopsy4
Harrypopsy 💞 👑 💡 :
Wizkid and 2Baba, this una friendship nor go ever end🦅🪓
2024-12-22 12:15:13
5
dejoe90
Joe brown :
The king is back other people run go Asaba😁
2024-12-22 06:42:09
13
To see more videos from user @lifeofwizkid, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About