@brodamike: I regret my life, coming to Gehgeh hotel 🏨 opening, if anything happen me, Gehgeh is resp0nsible
Brodamike
Region: NG
Sunday 22 December 2024 10:50:56 GMT
Music
Download
Comments
_Ricch💰💷_Derek_💙 :
Why d ram get brother mike leg 😅😅😅💔💔
2024-12-22 11:19:25
136
ᴋɪɴɢ ᴘʀᴀɪᴢ🧃 :
leave here noww!!!!!! 😂😂😂😂
2024-12-22 12:54:02
6
bibi :
the ram leg n brother Mike leg the the same
2024-12-22 18:04:16
8
Ezekiel Sure macdon :
who else noticed the ram leg 🦵 and bro mike leg are thesame
2024-12-22 11:20:14
16
zubby ✪ :
geh geh always dey active for acting na in make i like am😂😂😂
2024-12-22 19:52:16
16
ᴇʀɪᴄ 🍃 :
Ahh dey goo
2024-12-22 13:19:26
2
Edu mallay :
make una come catch me here i dey Monaco
2024-12-25 16:13:57
0
English man :
see geh geh😂😂😂
2024-12-25 14:19:57
0
Kenneth Branagh :
Weting broda Mike do nor good
2024-12-23 05:59:50
0
Biggest ♋️ :
🤣🤣🤣this people content too funny
2024-12-23 03:13:54
2
NBT😈døsmåringø🔥⚠️ :
This guys just Dey use us play 😂😂
2024-12-22 18:38:07
7
koh rhema💯 :
Who else saw the goat leg 😂😂😂
2024-12-22 16:18:33
7
Love❤️ :
Abeg brother Mike leave my lordship alone abeg na beg I dey beg you 😂
2024-12-22 21:53:17
4
Festydonado Festus festy :
mk dem sign dem for nollywood 🤣🤣😂
2024-12-22 19:37:16
5
Henry robinson :
I for worship ghe ghe for online but I nor get data 😅
2024-12-22 20:25:47
3
DIUG cello :
how did they do this with a straight face?
2024-12-22 21:46:33
3
Backwood :
for day of opening an hotel
2024-12-22 11:37:58
4
Emma :
me and my family for worship u online 😅😂
2024-12-22 19:46:34
3
chuksman :
una too fit each other comedians
2024-12-23 02:54:41
2
𝓹𝓮𝓻𝓮𝓴𝓸𝓫𝓸𝔀𝓮𝓲 ♊️ :
if u no watch this video till d end I swear u no go make am for life 😅
2024-12-22 19:40:24
2
Gandhibhoy :
Ah Gawd!😂😂😂
2024-12-22 11:13:16
3
E.O. TonyChris :
these men 😂
2024-12-22 19:14:12
2
Pluto 🇧🇪🇵🇹7️⃣ :
broda Mike go cryyyyyyy 😃
2024-12-22 10:59:46
3
Ezeifediba 001 :
una don start 😂😂😂😂
2024-12-22 17:43:00
2
To see more videos from user @brodamike, please go to the Tikwm
homepage.