If you broke it and you never get married, you need deliverance 😂
2024-12-24 06:22:39
428
classic :
My first tribal mark was first given through this broke glass aje but all hand that’s touched my comment will never lacks good things 💯
2025-01-28 18:46:59
41
OBADARA :
I can't explain
2025-02-02 01:26:36
1
legendmuzard :
we are not even rich enough to afford this lanter then , we are using Atupa then , in the morning our noise will be full of smoke but thank God for today
2024-12-23 21:59:47
120
B_largeshakur :
Na the moment they say ma je ko fo o na the moment the thing go break. 😂
2025-01-06 07:40:13
57
Steve :
and na 30# dem dey sell ham that time oo but if you break ham you don die.no food for you that day 😂😂😂
2024-12-23 19:50:33
233
lanrethocky :
my fada send my mother back to her parent because of this shade
2024-12-23 19:40:14
88
Imole :
wetin fit make sir Tunde ednut repost dis thing, himself get experience. God go change our situations 🙏 for good.
2025-01-19 08:12:18
16
alaji99 :
Yes now
2025-02-01 07:43:43
1
Ugly Comments😟 :
Or if the thread fall inside d tank for night, my mama go first serve me invisible Moro 😹
2024-12-29 12:41:23
12
Ade_Tutu :
when my father's wife asked me to bring it, and gbam it hits the bed frame (igi bed), the glass come crack small for body (o san legbe kan). yeee, I swear, I no bother go out again. I just lay down ni
2024-12-26 04:24:25
26
Ismail Ibrahim3416 :
Na night the thing dey always break
2025-01-22 21:02:59
12
Ayobami :
If you break this and you still never marry Walai you need really prayers
2024-12-29 11:49:27
4
Kolaraheem :
It once craked when i wanted to wash it. i used celotape on it. I was lucky my mum didnt notice until after i had eaten dinner.
2024-12-25 05:59:41
40
Richard Marc :
Awan oni chandelier no fit relate. 👀👀👀
2025-01-29 17:02:59
2
Mister Ray :
i break am more than 8 times na clutch cable i dey chop steady haa Alhaji dey beat fa ha olorun
2024-12-23 20:16:12
36
holurwashehyfunmy 96 :
I swear my mom beat hell out of me because of lantern 🥹💯and am the one she use to call to clean it,any day i offend her like this she will just call me and say go and clean the lantern iyaa deeeee😂
2024-12-23 20:34:40
13
yuzluv_cut :
omo it a long story 🙆
2025-02-01 20:55:38
2
A💕P💎E🥰K🦋E💗A😍D🦋E💎💕 :
The kind beating wey I chop because this thing 😂omoh 😂I can’t stop laughing 🤣 my mummy kill me seh 😂Naso one friend still teach me say if I put my eyes hair for my mama slippers she go forget say
2025-02-01 22:58:13
2
Sisi Eko Food Services :
Haaaaa. igbati olooyi... No room for explanation 🤣🤣🤣🤣🤣
2025-02-02 19:17:35
1
ENNYMONEY :
More more time 😂😂😂😂😂
2025-02-02 08:07:26
2
olacommedy7 :
No be dis guy wey kpai him girlfriend for Nasarrawa be diz?
2025-01-21 21:20:18
5
@ Adis _mama :
l understand 😁😁😁😁😁😁
2025-01-23 19:04:29
2
bright oo :
I see many angel that day flying around our compound shouting that this is not right time to come you still have many things to do in life so go back
2024-12-24 09:29:25
18
Ola Dot :
many times
2025-02-02 00:28:13
1
To see more videos from user @wolimango2, please go to the Tikwm
homepage.