Post your mama when she get the belle and when she born and drop aza to win 100k
2025-01-04 00:22:01
3
cj :
she's your daughter
we listen we don't judge
2024-12-25 01:25:36
709
Drama queen ♥️🦅 :
my brothers were playing video game one night and u know how loud guys are when they play the game so one time my snr bro shouted during d game and my 5yr nephew said : afa guy u go calm down o 😂😂
2024-12-25 01:50:56
417
Jessica🦋🦋🦋❤️ :
She sabi speak my language pass me😭😭😭
2024-12-24 16:33:37
1936
chilavert :
omo am scared of kids now oo,my 5yrs old niece dey ask me why I dey keep beards if the beards dey gimme money 😏😏
2024-12-24 21:46:05
540
isawa_24 :
Your daughter eim say na her mama born am 😂
2024-12-24 13:57:55
740
@kinetics :
Make una no dey talk say na she born am
my sis is 40 and I'm 23
2024-12-25 17:44:52
30
Itz Chiamaka :
She was my class mate in 2002
2024-12-24 18:13:57
496
Gerald MieMie💗🫶💗 :
Na she senior you. E no get wetin you wan tell me 😂😂😂😂😂😂
2024-12-24 20:00:24
584
Emmanuel :
Na u born am nothing u wan tell me
2024-12-24 18:34:10
181
Corn 🌽 :
24 years for where ke😂😂😂😭
2024-12-24 14:00:38
4
🦅 :
this one na deity 😂😂😂😂
2024-12-25 00:39:59
33
KIDA :
U say ur mama do wetin...
No be ijele ur daughter?😂💔
2024-12-25 04:44:49
17
ČVČ💫 :
I snr our last born with 19yrs still yet na him de challenge me pass🤣
2024-12-24 15:58:28
14
Chinenyenwa Mary 4th December :
she have told you to respect yourself 🤣🤣🤣
2024-12-25 22:26:33
1
Big_t :
The way I shouted Jesus 😂😂😂
2024-12-24 20:03:00
14
Emmanuel :
Please find her for me I have an Xmas gift for you
2024-12-24 18:13:03
83
Omonigho Aigbodion :
Some pls translate what the baby is saying? 😩🤲🏽
2025-01-01 22:51:54
1
B❣️L❣️E❣️S❣️S❣️I❣️N❣️G :
I was asking my three year old brother something yesterday and he said"what type of stupif question are you asking me?"
Me sef shock but the kind slap
2024-12-27 21:09:53
3
Qeen Ammy 💞 :
Can we see mummy
2024-12-27 10:08:58
0
Dooshima ♊️👸 :
Ahhhh, this one na grandma o 😂🤣
2024-12-24 15:27:26
96
Emez Stitches :
I have a friend that their lb is 5 years. That my friend that is immediate elder Bro is 25.
Their Ada Don born finish then.
The woman was so ashamed
2025-01-02 21:43:34
0
HADASSAH’S EMPIRES _🌹🌹 :
My mom nearly born when I been wan enter uni omo I weak but the baby left🥺🤧
2024-12-24 18:46:27
24
Genny🎀🌷💕 :
I still get bby brother buhh some think say na me born am 😭😂😂😂
2024-12-26 14:09:33
3
To see more videos from user @nennyb44, please go to the Tikwm
homepage.