@codedjnr1804:

GOD DID IT
GOD DID IT
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 25 December 2024 20:45:30 GMT
389683
25470
1189
3795

Music

Download

Comments

aface19
A FACE 💔🦅💨 :
E no go better for anybody wey no like my comment 😂💔
2024-12-27 00:46:50
524
ire_ni_moyan69
IRE🦦💕 :
I need a boyfriend 🥺🥺🥺🥺🥺
2024-12-27 08:20:27
20
olayinkus978392771
Olayinkus 15 :
Na the barber dem suppos carry
2024-12-26 13:08:06
98
youngkordakh
young :
he pain me say TikTok no get voice note
2025-01-02 18:56:09
8
dollatino1
Dotmond :
🤭😘:you wey hold your phone with one hand dey check comment i greet you ooo😂😂😂😂😂😂😂
2025-02-22 09:29:28
6
officialbig_adex
ADEX..OF..TIKTOK 🎃🤡👹 :
Nah cap 🔥😂
2025-01-02 04:17:03
1
koredrilion
DRILION :
e dey happen for dream league
2024-12-27 10:16:45
7
peracklinofficial
PERACKLIN OFFICIAL💙💙💙 :
Cap cut 😂😂
2024-12-26 16:30:39
8
selfminded03
@goodyjack :
afro without fading
2025-01-01 10:24:42
1
richey072
Richey :
Nah me barb am,I just use am do first try 😂
2024-12-26 17:23:03
7
holasheu007gmail.com4
🤲HOLA📿SHEU🙏 :
Nah my brother hand work be that ooo😫😏😏
2024-12-26 22:48:06
2
justiceblayy
Justice Blayy :
why your barber use knife
2024-12-29 10:41:23
1
aykay.1z
AYKAY :
What does your barber do for living 😁
2024-12-30 17:46:45
5
callmetrabayefund
🌴Trá_Bā_Yè🍀 :
make nobody like my comment 😂e nor go better for u oo
2025-02-23 22:01:36
1
westernjnr6
skelleberry 🖕🖖 :
Omo this barber good o
2025-01-09 20:25:48
1
tommyfroshbtc33
Tommy frosh btc 🪙 999 :
ah ah ah ah no be gadus be this 😂😂😂😂😂
2025-02-01 21:37:25
2
bhadbiowerner
*₮ℐ₥Ø₩ɆⱤ₦ɆⱤ :
E no better for anybody wey no like my comment
2024-12-27 21:16:33
9
lol_cringeh
YOUNGKKRD😼 :
no mind the barber gen off when them dey barb am 😂
2024-12-30 12:33:20
1
sohricch8
Wisdom X﹏X :
na me be the barber, NEPA take light before e complete
2024-12-26 17:24:08
7
machinery574
MACHINERY :
Blade and comb style 😫🤣
2024-12-27 11:30:23
4
decimal93
decimal :
Nah him mama barb the hair for him no vex mama never sabi use clipper very well except razor blade 😂😂😂
2024-12-26 16:14:13
1
verifywinner001
WïÑNĒR🇰🇷🇺🇸☎️✅ :
He go far oo
2025-01-03 02:27:54
1
t_general_11
T genaral11 :
Him mama for send am go back 🔙
2024-12-26 15:46:54
2
kvngmoore550
T J MONEY :
Make we sha do Christmas
2024-12-26 07:11:25
3
bhadboy_lekzy
BHADBOY_LEKZY :
This one no be afro na IFORO
2025-01-01 19:35:20
0
To see more videos from user @codedjnr1804, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About