Good morning boss, abeg boss you fit help with 5hundred naira make I take buy drugs I nor dey strong abeg boss I know say wetin I write nor make sense but nor vex na because I dey sick😞🤕🙏
2024-12-27 10:06:37
0
MARY :
Boss please help me with 2k for breakfast please hungry dey body like tattoo when them draw new 😩 i take God beg you 🙏 🙌
2024-12-27 06:44:01
0
To see more videos from user @richie_837, please go to the Tikwm
homepage.