See bro waitin you do this guy no good oo leave his girlfriend na
2024-12-29 07:43:55
6
RICH RAY ♱𖣂🤎 :
Bro to bro I for console am this thing no easy especially when you’re a giver 🙂
2024-12-28 21:27:22
55
__Debayør Dc🎳 :
Why man Dey do man 💔
2024-12-29 02:31:52
18
Kole🥶 :
Follow am reason no laugh am na man you be
2024-12-29 00:00:39
72
HeisBillSam :
my hand no dey oo😂😂😂
2024-12-28 17:04:38
6
YOUR EX BOYFRIEND 💕🌚 :
: My mum quarrelled with my dad last night and dis morning she prepared my dad fav soup. Omoh I no eat ooo. Before Dem go say he died with his son😂
2024-12-28 22:56:06
10
graceboy10 :
Omo the pain in his voice 💔
2024-12-29 07:29:33
6
🌑 :
i never text any guy say u dey flirt with my babe
na she kno orribu wey meet her 😂😂
and ino go even quarrel her
2024-12-28 22:02:27
9
ⁱᵃᵐ|ꌩⲁ𝓻ₑᎽά𝓻ě𒆜 :
This thing no funny
2024-12-28 13:30:47
23
sodeeckay09 :
No matter how much I like the girl,this is what I can never do in my life text my fellow guy cos of girl? Me I go just do like say I no know anything ni then continue the relationship 🤝😹
2024-12-29 06:10:59
2
Baby zino 😌❤️ :
I’m single 🖤
2024-12-28 20:57:42
0
son_of_th3_most_h :
No vex bro, you no quick talk we just finish 3rd round
2024-12-28 19:01:31
7
nytonystark :
Omo the pain for the guy voice loud o 💔
2024-12-29 00:45:12
48
Lawson 🤎 :
Omo e fit still happen to you o
2024-12-29 07:01:13
3
👿 :
oga no be the guy fault na the girl
2024-12-29 10:24:28
3
✨ :
I feel him pain 😔💔💔💔
2024-12-29 12:24:43
2
Larry’s got a Glock now 🙂🔫 :
When you know say na so life be who you con cry 😂😂
2024-12-28 23:41:44
2
Dark AURA🎴 :
Omo I can’t do this 😂
2024-12-29 00:06:36
0
surpassloaded :
lols this won go far ooooh
2024-12-28 18:23:00
1
To see more videos from user @skima727, please go to the Tikwm
homepage.