@okezie69:

okezie69
okezie69
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 28 December 2024 19:21:56 GMT
111031
8373
250
550

Music

Download

Comments

richie.e82
Mr kole Himself :
If u be middle man Dey look ur back if u Dey waka 🙁😕
2024-12-30 21:59:08
21
bobbyky32
🥷🏾Bobbyky😈🐍 :
The matter weak me💔😂
2024-12-29 12:25:00
32
onlyonekingbilion
king billion :
Boys needed
2025-01-01 19:31:58
1
atem.essim
SPYCE🃏🦅 :
Abeg watin be Loader work ?🙏🙏🙌
2024-12-29 21:32:09
11
iscaleb1
CBL PRIME :
out of 850 dollar I collect 20k
2024-12-30 06:38:33
18
zicolreal
zigila :
na this sharing of client info make hand dey meet me now because they run irs and they later collect my client
2024-12-30 07:49:59
3
dreamywickdness8
I’m wicked 😑🥴🏒 :
My neighbor just tear one GLK , I’m so happy for him❤️, I pray God answer my won prayer as well🙏❤️
2024-12-30 11:24:46
8
gt.official..o1
gt.official..O1 :
But it looks fun but this is the real truth 😭
2024-12-29 14:14:41
222
itzdirim1
Godwin Chimdirim :
Guys you Sabi how many CL the middle dey run?? or the loader?? you na just 1 Cl you get you won come guild pass Middle and loader
2024-12-30 13:22:39
9
emmyfrosh244
EMMYFROSH🛜 :
I Dey plan to run small update of 5k then me and my cl go carry money run
2024-12-30 18:33:36
2
hugebrokenfan
Victor 🧃✝️ :
na why I like my middleman work wey I dey package 👍😂
2024-12-29 16:41:14
16
etogolden0
ETO golden :
middle man job dey sweet but ommo one unsuccessful deal fit spoil your life.. No be only for yahoo, even school stuff..
2024-12-29 23:17:33
66
leah5798
Leah🇺🇸 :
I want African Friends •
2024-12-31 10:10:07
1
vn.da.sta1
 :
😂😂😂 ah don die ….na so dem been de reap me before oo
2024-12-29 18:54:03
6
morrisexchange
MorrisExchange🍃 :
😂😂middle man come Dey chop pass loader😂😂💔
2024-12-30 11:45:03
5
realkabir_official
realkabir_official :
I be Aza man I done buy car and ladies bike with IPhone 12 Promax but my client dey use android 💔😞
2024-12-29 17:16:28
13
__chioma1
CHIOMA🤍 :
Give me the last guy 😊
2024-12-30 21:23:23
1
_dannyblizz_
🅳🅰︎🅽🅽🆈 🅱︎🅻🅸🆉🆉 ☦︎︎ :
I can remember when they run MyGov for my cl 22k$ shishi no enter my hand 😹😹
2024-12-30 12:04:10
2
solothug2
• :
You self try middle man 💔😹😭
2024-12-29 18:26:28
17
ezehbaby
ezehbaby :
I’m feeling shy to enter 2025, because it’s my first time 😭😂😂
2024-12-30 21:08:26
1
ola_00001
UMAR🫡❤️ :
Na you go stay for where middleman suppose dey 😂
2024-12-29 22:21:15
2
celezkid
celezkid :
person wey get cl con dey thin 😁😁😁😁
2024-12-29 20:26:11
4
promise_189
PROMISE :
Nor be for wire stand up brother
2024-12-29 19:14:16
3
thealexander_thegreat
Thealexander_Thegreat🦅 :
This thing wey mark Dey do e good
2024-12-30 12:44:09
1
legit12921
LEGIT_Exchange :
only street will understand
2024-12-30 02:25:07
1
To see more videos from user @okezie69, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About