make una just leave convoy for Davido ...na Davido sabi anmm
2024-12-29 07:12:57
193
中島美嘉 :
Davido and cheap cars 5&6
2024-12-29 14:20:22
48
san :
abeg who is black sheriff
2024-12-29 06:41:25
7
Harrison :
Na all him cars he carry come???
2024-12-29 09:08:32
49
BigSamBlog❤️ :
Na only Davido sabi this Convo thing
2024-12-30 21:51:35
4
adex :
wait oo who is the owner of this club self
2024-12-29 09:18:55
6
Abking1 :
i hear say him stingy
2024-12-29 11:35:25
0
💦💕POTENTIAL💦💕 :
I wanna go to this Club at least once 🤩🤩
2024-12-31 07:05:43
4
Steve :
See what they reduced Nigeria police to, turn who are meant to protect citizens to their personal security and order them around anywhere they want.
2024-12-29 05:14:20
33
My EX boyfriend………🍎✨ :
see how they have degraded nigeria police
2024-12-29 18:56:11
7
MICHEAL SMITH :
who him don help ....just dey carry things around Mtchew
2024-12-29 18:03:10
5
stanleyogeoge :
nah wetin play ghana music Black Sheriff dah do for there
2024-12-29 07:06:28
0
ADEMOLA Noleemit :
So many things don pass detect machine
2024-12-29 07:34:30
29
Odudu Jonah 🦅 :
You know Wetin be presidential security? Before Burna car show you go don see like 10 hilux and prado come pass first … Ozwor go just Dey put caption anyhow
2024-12-29 07:39:58
13
Idu Paul :
una sure say no be burna actually get this secret palace
2024-12-29 12:45:42
2
Whet :
Na old video jor
2024-12-29 03:59:45
0
O D G upcoming :
biggest in the game
2024-12-28 23:08:18
10
•Courage🥷🦅✝️• :
Odogwu no be guy name 🔥💕
2024-12-30 21:21:02
3
Lagos chief priest :
President Burna🔥
2024-12-29 14:08:23
8
KESTER BROWN :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣 no be shata wale I dey see so wey be lyk zino so ???
2024-12-29 22:18:58
1
Anita-jackson81 :
If na Seyi na solider the warey go bring 😂👋
2024-12-29 19:32:06
2
bigenergygram888 :
Blackoooo 🔥🔥🔥
2024-12-30 05:54:47
1
O.B.O :
Which one be secret how u come to know ?
2024-12-31 04:41:58
1
Renno :
sin wey una commit na make una dy carry security like who dy go fight war😏😏
2024-12-29 23:23:18
1
Emmanuel 🇳🇬 :
But this musicians dey move with cars sha
2024-12-29 18:00:39
1
To see more videos from user @nigeriaglobalnews, please go to the Tikwm
homepage.