@the_liberated_souls_min: 2025 will be a GREAT YEAR…. Happy new year 🎊🎊🎊🎉🎉 #2025 #liberatedsoulsministry #celestialchurceofchrist🌈🌈🌈🌈🙏🙏🙏 #liberatedsoulsministry #churchtiktok #crossovernight #fypシ゚viral🖤tiktok #foryoupage❤️❤️ #viral_video #CapCut
The Liberated Souls Ministry
Region: NG
Wednesday 01 January 2025 03:36:58 GMT
Music
Download
Comments
Sunmi02224 :
This is strange not our usual practice in CCC
2025-01-01 19:21:58
7
. :
My own Olusho wan use ona ara blind me 😔😹
2025-01-01 23:49:51
51
Damilare💨😍❤️ :
Our pastor no go see this one 😂😂😂
2025-01-01 12:01:10
41
Mikel😎 :
Why my leg no Dey carry me waka enter this kind garden 😂😂😂
2025-01-01 11:40:16
207
solar🇬🇧🇦🇺🇬🇧 :
Na car key we collect for.our parish o
2025-01-01 10:47:49
15
Simistyling :
nasoso my own shepherd they talk about money contribution in church till 1159🥺
2025-01-01 11:41:36
80
GB :
dem Don modernised celestial church 😳😳😳 chaiiii God dey ooo
2025-01-03 03:03:40
1
Esther Babalola165. ✔️ :
Pls where’s your parish I want to join ❤️
2025-01-01 16:38:55
4
mikky2072 :
Where’s your church make I Dey come
2025-01-04 21:04:16
0
Tosin Olubola :
abeg which parish be this make I find am
2025-01-04 09:24:11
0
@odunayo :
no be Nigerian oo
2025-01-01 21:07:23
3
LIAM.MBG :
Abi they bought it by themselves 😏
2025-01-01 12:29:21
7
Eliade❤️🌈 :
Wow Opor enjoyment ❤️
2025-01-01 20:02:35
2
Imoleayomitan_Voice :
Our Shepherd no go see this one bayi oo🥹🥹🤣🤣🤣🤣
2025-01-01 12:16:44
8
Matter :
No Hennessy 😎
2025-01-01 20:30:16
0
ayomide adewale Ogunnaike :
My own shepherd go sell am ni, give ke😂
2025-01-02 22:59:47
3
poppykeji :
wey I dey wen dem dey share this one.i go toilet
2025-01-01 14:40:55
0
Afrocentric Tunes and vibes :
hope no be the members brought it from thier houses?
2025-01-01 19:10:43
4
jimarthamimó :
my shepherd no go see dis o, na so so "Bring money bring money dem sabi
2025-01-02 01:44:11
7
TeeStar :
the most acceptable help before God,do your shepherd notice the it,james.1:27
2025-01-02 07:54:08
0
Diamond 💎 :
Abeg which parish be this
2025-01-01 06:41:28
7
otubasmile :
Na una offering be that 😂😂
2025-01-02 03:01:58
0
chycargo :
I know this place in Port Harcourt
2025-01-01 17:46:53
0
oluwakemi Elewa aganyin :
Abeg which parish be this,nawao 😂😂😂😂
2025-01-01 18:13:21
1
Richygold :
Abi una bought it🙄🙄🙄
2025-01-01 16:24:21
0
To see more videos from user @the_liberated_souls_min, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2025 TikWM. All rights reserved.