@senior.boy798: Who can relate 😂💔😢

Senior boy 💫
Senior boy 💫
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 01 January 2025 07:03:53 GMT
242590
39399
1095
594

Music

Download

Comments

ms_graphic_print
@ S-sky :
we when no Sabi talk to girls dey go through a lot of
2025-01-01 07:55:33
129
usedongold
prosper 🤑💰 :
5 people send Aza
2025-01-03 14:25:22
14
argiros_konstantinos2025
Αργυρός Κωνσταντίνος :
small rast wey god rast, all angel start to mode watin they like🤣🤣🤣
2025-03-31 15:18:30
0
lil_pee13
lil Pee :
who is watching now, like now now?😂🤣😂🤣
2025-01-01 08:56:46
194
iambiggie01
BIGGIE FX🥷 :
The guy self fine pass the girl were dey on red 😹😹
2025-01-01 10:02:41
28
neutra01
Neuträ❤️‍🔥 :
That girl wey dey on red no suppose talk sef 😭💀
2025-01-03 07:12:50
44
kdollar116
kammy :
person go baf soap 🧼 finish com dey watch TikTok 🥺😟
2025-01-24 21:43:14
5
prettylima60
prettyLima :
you and dey shirt dey fight??
2025-02-17 08:11:56
0
pl001749
pøølêê-001 :
stay away from bad friends bro
2025-03-30 20:22:47
0
comediandannos1
Comedian Dannos :
I prefer watching ur videos than thinking about my life
2025-01-06 10:37:32
6
jjc188
J SEE KA😎 :
which kind girls be this😡
2025-01-01 22:47:41
10
wurldnani22
God Got My Back🙏❤️🤡 :
Who need celeb update nd format?
2025-01-30 11:26:09
3
kidvibez07
kidvibez07 :
Why the boy fine pass all the girls 😂
2025-01-03 06:28:45
2
danieloke067
Bügër Ç :
see ijew grl dem for obele senior boy I no even knw sef 😂😂
2025-01-02 06:15:49
4
anaconder04
Anaconder 😎 :
Omo u thank god say ur guy no collect money from u self come tell u say na she ask 😂💔
2025-01-03 08:02:46
3
sidination
OMO SIDI :
Who need lotto format??
2025-01-01 17:10:46
9
niggawasdownbad
niggawasdownbad :
That girl wey talk last be like Wetin community gather swear for
2025-01-13 11:24:36
3
martins.yuan
Martins Yuan :
We they always active 😂
2025-01-01 07:17:31
12
c.o.l.o.s.f.x.1
E.F.C.C skeleton boy :
You get luck say my phone no fall
2025-01-01 10:52:55
6
aliu.hassan84
🙂↔️ :
Because of this vid I don follow u omo the end sweet me😂😂
2025-01-19 19:56:30
6
emacybillions
A man in blue :
my guy dat year wey we been dey 16😂🤣
2025-01-01 10:43:32
6
eghosa.uyi
B13🥶™️☑️ :
that's why I'm scared of talking to girl
2025-01-02 14:37:07
3
celebrityazaman8
BIG_LARRY_EXCHANGE🇺🇸🇳🇬🇵🇭 :
I don use this one do my oga but him own I tell am say she de come na so him wait till sleep the place daybreak 😂😂😂
2025-01-03 19:05:30
4
pdpounds
PD :
bro what's up na wetin mk u change face 👀😈
2025-03-26 09:14:47
1
richies.hoc
Richie's Hoc :
Omo remember when I go toast girl for my guy only for the girl to tell me say no me she like 🤣💔🤣
2025-01-03 09:55:09
4
To see more videos from user @senior.boy798, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About