Why dem no dey interview Eiye and Baggars 😂? If no be NBM I no do.
2025-01-06 09:46:25
55
WealthMartins :
I greet all Members of Markurdi Zone and NBM Members
2025-02-19 16:16:26
1
user7470699311012 :
@Nothing_But_Money:NBM = Nothing But Money. U have a point.
2025-02-18 01:30:15
0
LarryØG :
U ain’t asking him question we all want u to ask what of the NBM that has turn the thing to cult fighting each other with Aro cos last year for Benin na nbm and another cult the fight
2025-01-05 08:06:55
1
Liberty🗽 :
Truth dey far from Nigeria
2025-01-01 21:25:18
23
Maxwell Bailey :
nbm...is no longer Equality for all.
is nothing but money
if you dnt have money you dnt have any to say in nbm.dem dn spoil nbm
2025-01-03 19:35:38
6
LordSam007 :
Mkd ZH Reasoning
intellectual Reasoning
2025-01-01 11:58:42
49
☦λƦ₡Ҥλ₦GEŁ❤️🩹🥷☦ :
na the girl wey dey do the interview wey I dey fear for
2025-01-04 00:02:42
1
To see more videos from user @nothing_but_money_7, please go to the Tikwm
homepage.