@chideramadu8: No more liabilities #viralvideo #goviralgo #foryou #fyp #sabinus1_ @CassieBJ86

Chidera Madu
Chidera Madu
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 02 January 2025 06:32:59 GMT
574781
73967
1568
836

Music

Download

Comments

north_prince1
Kole🥶 :
Una go carry waiten una suppose Dey tell God Dey tell man 😭😂
2025-01-02 09:13:26
745
user3367510120684
fsharp :
Na mumu dey pay bills 4 girl wey he never marry in 2025 🤣 let us continue moving
2025-01-02 11:22:35
104
bogusfx
Conway :
wey ifeanyi 🤣🤣🤣🤣
2025-01-02 08:02:13
1
dipvic
dipvic :
No way for billing this year,if you no wan do for free abeg gettout
2025-01-02 23:24:07
35
fredrickblaze
fredrickblaze :
you still leave gen on ooo🤣
2025-01-02 06:42:24
66
skycee_exchange
skycee_exchange :
Make a video for me please
2025-01-02 06:36:20
31
bigmajor_01
Emmanuel :
his crushing on you go bill am🤣
2025-01-02 17:56:38
61
godwealt
godwealt :
I swear this guy no they give babe money for real life lol 😂😂😂😂
2025-01-02 08:31:32
43
ugonwaacho
Ugonwa Acho :
liability no na nwoke 🤣😂😂🤣
2025-01-02 09:39:43
1
faithblinks8
His wife to be 😂🤗❤️💍 :
everybody come and go 🥺😂😂😂😂
2025-01-03 19:36:52
8
gossipsweet.com
GOSSIP SWEET.COM :
Carry wetin you go tell god dey tell man 😂😂😂
2025-01-22 10:23:43
4
nursebeauty16
nursebeauty16 :
Na house you get you no be God 🥺😂every time come Dey go 😏
2025-01-21 15:39:01
9
raphaelcaptain0
Amayanabo Raphael :
You no dey waste time to chase them🤣🤣
2025-01-04 05:26:16
7
olatejuemmanuel21
EmmanuelGsax :
I was expecting another girl to be at the door immediately he opened the door
2025-01-17 18:35:06
4
ericbarron01
barron01 :
Today wey ifanyi no off gen na ein dem pursue am 🤣🤣🤣🤣
2025-01-03 14:33:40
6
kinsbdsinger
kINS B :
🤣🤣 i tire oo, problem them supposed tell God ,na waten them dey tell man 🤣🤣🤣
2025-01-02 06:48:43
33
oluwanimilo._1
Oluwanimilo~2.0🤍💐 :
😂😂😂😭the last past
2025-01-02 09:20:04
3
justice4282595253690
justice :
this guy dey give me joy I swear
2025-01-03 19:01:08
43
scotty3613
Scott Smith :
Una go carry waiten una suppose Dey tell God Dey tell man 😭😂
2025-01-02 09:14:49
16
ae.dior
D!o® :
Una de carry wetin Una suppose Dey tell God de tell man😂
2025-01-02 14:57:47
16
kelechi843
KELECHI 🔵 :
make them restart this year again abeg I don do mistake 🤨
2025-01-02 07:39:00
10
benny.degenius
Benny DeGenius :
U still give am update las las, u be better person
2025-01-02 06:55:07
13
wirelesv
Victor Wireles :
I always like your videos. may God give you more knowledge and wisdom to do more
2025-01-02 11:11:49
6
victormarius37
MARIUS :
Gen still Dey on ,en be like say Ifeanyi travel
2025-01-02 08:57:18
4
kobby_thelearner
Kobby the learner :
the anthem is "con dey go"🤣🤣
2025-01-02 07:36:04
4
To see more videos from user @chideramadu8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About