@smallz037: una don start dis year again 🤣#fyp #fyppage #nigeriantiktok🇳🇬

smallz01
smallz01
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 03 January 2025 06:41:44 GMT
249882
20132
797
3973

Music

Download

Comments

2sugar4u
Sugar🥰 Blue💙 :
On top 5k Nawooh 😏
2025-01-03 11:29:39
180
001_cyp
001 :
The guy should be ashame if the record is real. only 5k you insult her full family. A real guy will send 50k if she request 5k. And 500k if she request 50k
2025-01-04 08:09:26
46
chinecherem214
necherem🇧🇪 :
on top 5k😔she even pleaded ,good girls always meets beast in their journey of finding true love💔😔
2025-01-05 07:04:15
4
queen.esther8593
Queen Esther 🇬🇭❤️ :
na only 5k the girl ask you oooo 🙆
2025-01-04 13:53:02
15
kingso155
KingSO 👑 :
Phone fully charged Data 2.5GB 2k dey Opay Light dey Yesterday rice still remain Everywhere good 😊 😎🥰😂
2025-01-03 20:24:34
40
edoboy403
Edo boy🥲 :
I can’t be stingy to my babe like this how I want take take care of my family 🙄
2025-01-04 01:39:06
7
leapoard0
Eᴍᴘ ㅤKing☯︎ :
Omor he no go better for the guy Watin she talk to deserve this!???
2025-01-04 09:19:52
36
gehgeh_backup1
GehGeh. :
Money wey person suffer get, you need an urgent 😞
2025-01-05 00:22:48
16
dannybtc01
DANNY Fundz :
Wen they won bill u na em dey go call u sweet name
2025-01-03 22:40:54
7
ilaro_verydarkman1
mc enugu :
but wait una just dey abuse the boy, una sabi wether the girl don offend the guy wey she no gree apologize come dey bill am for morning 🤣🤣😂🤣
2025-01-05 07:39:31
3
coolkhard
𝗞𝗛𝗔𝗟𝗘𝗘𝗟 𝗖𝗞 🧃 :
Guys please is my account private?
2025-01-04 01:02:56
2
seasons83_
SEASONS :
you need my money urgently....chaiii🤣🤣
2025-01-03 10:05:23
7
purecontent_01
PURE CONTENT 😂 :
2k no do Una again nah 5k Dey trend now 😂💔
2025-01-07 21:38:12
3
onlyone_swiper
Swiper👑❤️🔥💎 :
the girl voice De familiar
2025-01-04 07:03:07
6
jfashion56
J fashion ✂️✂️ :
she even put please😳😳 u get luck say no be me
2025-01-05 19:58:16
3
amarachi_090
(CHERRY) MAY 27 official match :
Is not funny at all, the 5k na less, e no reach to swear for mama and papa na wa oo una go just Dey carry una contact Dey give careless ozuor them 😏😏
2025-01-04 15:04:42
2
lil_itsado
OMOHDODO 🎀😍 :
The insult pass the 5k 😂😂
2025-01-12 11:57:49
1
oluwacrypto0
💱OLUWA CRYPTO 💸💱 :
Omo I need this video abeg 🙏
2025-01-04 12:44:43
2
_emmyisthe1
Em MY :
bro allow us save your video i bin wan show my babe 😂🤦‍♂️
2025-01-03 19:11:34
1
beatuyasa
b💝 e❣️a💞u🔒t🌹y🦋 A🫶s❤️‍🩹a :
Just 5k Eiii this boy 😂😂
2025-01-11 08:36:53
1
2sugar4u
Sugar🥰 Blue💙 :
Una go reply my comment tire😂😂😂😂
2025-01-05 22:01:35
0
chideraonyekere
chideraonyekere :
all this no much for the 5k🤣🤣
2025-01-03 21:57:31
6
happinessjosiah_0
HIS OWN✝️🙏 :
benin boys no dey disappointe 😂😂😂
2025-01-04 20:10:17
18
sirpope11
Pope :
who's is watching inside toilets 😂😂
2025-01-04 10:00:51
1
user4056201561664
Sylvia :
the girl voice dey sound like my friend rejoice omo😂😂
2025-01-03 18:26:57
9
To see more videos from user @smallz037, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About