The person way my mama dey use do example for me don use him mama do rituals
My parents dey beg me since morning🤣😂😂😂😂
2025-01-03 10:08:09
588
CAR|DEALER IN BENIN :
😂😂😂😂if no one has ever told u both the truth, I’ll tell u, na when una Dey gather make skit together una funny, make una no let money or anything separate una
2025-01-03 13:36:06
323
EDEN 🍀 :
the slow realization 😂😂🫴
2025-01-03 15:10:34
1111
9ytcrawler 💀✌🏾 :
this guy on cap has some explanations....how does he know those names
2025-01-03 18:31:30
38
Olajide :
Baba reason am twice 😂😂
2025-01-03 14:01:37
416
chibyke :
brotherman reason the talk
2025-01-03 09:19:49
1059
dammzy :
bro was like hell nahh 😂😭😂
2025-01-03 13:19:49
372
Angela🧚♀️😇 :
I’m single 🙂↔️
2025-02-07 15:41:59
1
7 7 7🥤 :
Cause if you reason the talk ehn, most of those things worse pass smoke 😂😂
2025-01-03 14:03:26
258
꧁シ︎☠︎︎Ꭰվ φɾìղçҽᬊᬁ :
who also noticed that whenever you try to exit from TikTok na that time u see nice videos 🤣
2025-01-18 00:29:43
15
Froshpounds :
make una no try separate again abeg 😂😂
2025-01-03 15:40:51
126
𝐗𝐚𝐦.𝐗𝐨𝐧🤓 :
no scroll down na emoji full there 😂
2025-01-03 10:24:39
137
LordGuy :
Na so I get one guy. d guy dey use scope say him no dey drink alcohol make girls dey melo for am but igbo weh d guy dey smoke no b here
2025-01-03 18:00:56
27
Regina :
Tunde Ednut just posted me 😩🥹🥹🤭
2025-01-03 21:43:56
9
Eddy🧸🦋💕 :
Got scammed today 😭
2025-01-06 16:20:47
0
To see more videos from user @luckychang01, please go to the Tikwm
homepage.