@bobbkaylee1: Patience leads to abundant understanding, but impatience leads to stupid mistakes."
PROVERBS 14:29 C// @lekzi #Bobbkaylee #fyp #2025 #nigeria #fypシ゚viral #foryou
Bobbkaylee
Region: NG
Friday 03 January 2025 18:32:47 GMT
1641655
186862
2618
12429
Music
Download
Comments
:
madness be like "I no understand oo.. why he dey beg na? 😕"
2025-01-05 06:02:10
3001
great k.so :
he don 4get say him and madness been get deal 😂
2025-01-04 10:15:20
4136
LEGIT SHUTA :
pay time
2025-01-07 08:45:31
2
HECTOR :
To us wey don knack this year may favour locate us 😹
2025-01-05 09:49:51
1551
MyBlogspot📧 :
I regret doing it self, money isn’t everything 🥺🙂↔️
2025-01-04 12:31:39
237
Chocolate 🍫 :
Slow and steady is the best way to live peaceful and fulfilled life 😎
2025-01-04 10:26:50
935
MedalDc 🥇🏥🏅 :
All this na content e no Dey happen 😎
2025-01-04 12:42:13
198
💰Yattedup Zay💰 :
Una Dey use some people nightmare like this Dey do skit 😂 😆.
2025-01-05 15:26:01
1458
Mary🫀 :
Funny how you people make this thing seem like skit but lowkey it’s real
2025-01-05 21:48:09
182
Kole🥶 :
You think say life na Nigeria film ?
2025-01-05 11:41:34
579
Stacie Bourke :
I do ritual 2018 I still dey alive till now
2025-01-05 11:02:10
17
somlinkennedy :
So RITUAL and YAHOO na the same thing??? Make una Dey reason well
2025-01-06 10:43:39
5
let.the.casflow :
Omo I Dey cry like dis my baba say na next week 🥺🥺
2025-01-05 12:20:08
23
drwarren101 :
We go still renew another 5yrs
2025-01-05 13:55:34
51
Zinmar ❤️ :
I’m single 💔
2025-01-04 21:09:28
6
unclepapa :
if person do ritual later repent nko😂
2025-01-05 12:59:22
11
abi_ola02 :
If someone do 7years ritual this year which year the person go dead
2025-01-05 14:16:54
7
💋😍💞🍫 :
Even the babalawo tire😩😩😩 abi u don really forget ?😂😂😂
2025-02-13 21:12:03
7
Shynexx :
I need a boyfriend
2025-01-05 12:32:47
7
GØD SØÑ :
😂😂 i swear u really did the correct challenge
2025-01-04 06:02:11
182
HELL ANGELS :
My one Dey end2030 time still Dey to born pikin we go carry my wealth
2025-01-04 21:37:05
4
phantom❄️ :
I want African friends 🥰
2025-01-05 09:23:36
13
Ik Ogbonna :
I swr dwn Feb 16 for one of my friends 🥹😂😂😂
2025-01-05 17:40:45
7
CloudFS :
I don't believe they really dey run mad jare. it's just to prevent the rest of us from getting rich too.
2025-01-05 14:13:14
11
To see more videos from user @bobbkaylee1, please go to the Tikwm
homepage.