@skipogrant001:

AKAŇBI ❤️‍🩹😌💓
AKAŇBI ❤️‍🩹😌💓
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 03 January 2025 18:34:06 GMT
143218
22990
880
4107

Music

Download

Comments

succeedder1
1%🪐🔋 :
you fit still spend 1.5 million do juju make make you no cash out 💔🤦🥲
2025-01-04 04:37:54
339
emma_nuel802
Lost boy🧌 :
If I see that 700k Wetin I come Dey find go baba side again ☹️80 percent of my problem don solve be that
2025-01-04 16:04:47
28
shadow97182
Broken💔❤️‍🩹 :
This year na me and God back to back
2025-04-01 23:16:51
2
perryxung1
❄️🌴𝒫ℰℛℛ𝒴 𝒳𝒰𝒩𝒢🌴❄️ :
U fit do juju make , make ur grace spoil am😭💔🤧
2025-01-04 08:01:44
146
emmy_dray
Emmy Dray🏆🛜 :
So una Dey online I post something since 30 minutes 2 like😭💔
2025-01-04 13:23:39
119
abdul_basit_40
🅰️DEⓂ️🅾️L🅰️ :
Wait ooo if I get 700k Shey I go dey reach baba side self all this baba self
2025-01-04 09:59:05
13
football_virtue
Football_Virtue :
Stop juju Guy's, and Hustle pure you will be blessed by God.
2025-01-04 06:43:45
57
franklly3
𝐓𝐎𝐎 -𝐓 𝐇 𝐔 𝐆 💚🪖 :
12 people drop Aza
2025-01-05 00:42:58
4
6ix9ine..7
69...FC🦅 :
Na human being you wan use do ur owe
2025-01-05 17:19:01
1
olu.wa.seun.2001
$🦇 :
Gimme the location I get more then 700k na you no wan buy car do business
2025-01-04 07:43:30
6
olaitan4545
MUBARAK♻️🚶 :
If you get the 700k you go, go shrine!!!😹💔
2025-01-04 08:55:04
53
kaka_moree1
kaka moree🧜‍♂️ :
Juju wey Dey work go tell u to come back for appreciation
2025-01-04 09:03:54
31
sheddy.funds74
Sheddy funds :
I just spent 😪 180k and him dey ask for another 100k omo make God shaa help us
2025-01-04 21:53:54
3
real_banga
🥀Real🪴Banga🍭🏝️ :
how much baba use open shrine sef wey him go talk 700k??
2025-01-04 17:01:05
6
how_far1
4pm 🕓 :
my account balance dey my story 😳🤤
2025-01-04 18:27:17
0
teee.em
CALL_MI_TEEE.EM 💫 :
Juju wey reach 700k I no do, I go do testing first he no work I no do again because something don happened to me before
2025-01-06 05:36:46
1
xburningfire1
xburning fire :
I never collect 500k before baba say make I bring 350k how is it possible
2025-01-03 23:43:01
18
littlemorayo
little💫 morayo 🦅 :
Baba say my matter pass juju, me sef tire I dey try church ways oo 😔🥺
2025-01-04 13:17:03
44
bigshaq_00
BUTER🫂❣️✌️ :
My own na 450k ooh. I still dy think em💔 what if e nor work? Omo
2025-01-05 11:52:57
2
kingsleyedeani2
Triple star :
Na u Dey go do that one me wey start with 50k soap e work well na so I take level up go upgrade my juju
2025-01-05 20:37:23
1
ph.i.lip0
❕CÄll me PhilliP🍀🧼 :
Omo na him be say I no go run the juju matter o If get 7000k waiting wan carry me do juju?😹😹💔
2025-01-05 18:38:13
0
possible_20
possible 🌿🍁 :
is soap also juju?
2025-01-06 13:08:23
2
ricardo.ng01
RICARDO 🗽 :
no go do juju make your mama come spoil am with prayers 🤗
2025-01-04 11:29:49
8
bigmatterazzy1
Chase Y .L . G 💼🎧💨 :
Nha everybody want do juju nha money cause problem 😂
2025-01-05 11:38:01
1
ask.of.sammy1
😈𝒜𝒮𝒦~𝒪̃𝒻~𝒮𝒜ℳℳ𝒴😈 :
My account balance dey my story😔😫
2025-01-04 17:24:32
0
To see more videos from user @skipogrant001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About