@callmisugar2: #comedia #Love #fpppppppppppppppp @callmisugar3 @callmisugar5 @Mamacita 🥰🌹

Sugar
Sugar
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 04 January 2025 09:07:32 GMT
740405
74084
1397
2092

Music

Download

Comments

mazidanny5
Danny :
una dey craze,I swr Dem no born girl make she try this wan with me,I go just comot her teeth
2025-01-31 15:33:40
91
kingblack042_
BERRY OF EBONYI🖇️👩‍❤️‍👨💍📌 :
Love is sweet when you are with the rice person💔🤭
2025-01-16 11:25:04
236
joseph.cordero93
Joseph cordero :
nothing una wan tell me for this app that girl lock ham, if nah me I go use upper cut comot your teeth, my love no reach that side😂😂
2025-02-08 03:39:17
0
jenniferanable
jenny :
if u rush come comment section gather here we have meeting 😂
2025-01-06 15:03:54
652
emmy.love632
Emmy love :
Werey, you just dey scroll up and down 😂 you sef write something 😂
2025-01-24 10:59:17
153
preciouslaamjohn
MIMI 💕💕💕 :
We are in university of Tiktok. I study likeology and you.....😂✌🏿
2025-02-01 12:16:36
30
itzbanguraeyusif
Bangurae Yusif :
brotherhood is very disappointed 😅🤣🤣
2025-01-05 12:04:11
197
darryl839
Khøjø Darryl_👽👽 :
This one na horror love 😂
2025-02-04 16:16:26
17
use123success
success GD :
Love is sweet 😋
2025-02-05 09:25:58
4
nosalary574
No -Salary🇺🇸🖕👈👆🌼 :
I need a serious girlfriend wey don suffer for love
2025-01-06 10:11:25
22
llasborn247
Lãßs Ɓôrñ247 :
I don laugh tire bro I no wan tell you shaa enjoy her nah your turn
2025-02-08 09:35:04
1
adecocktail
adecocktail :
Na vampire love una dey do!!!Becos I no com understand again ooo
2025-01-31 09:23:26
66
dmitch_fx
Dmitch FX :
Village ppl In the name of girlfriend 😂😂
2025-01-29 21:52:59
27
bihg_success
BIHG_SUCCESS_👹💡 :
Single people and anger issue 5 & 6 😂😂😂🙄
2025-01-05 17:57:47
95
angel.b931
Angel B🫶❤️ :
This year just Dey start make una leave us single alone ooo😭
2025-01-05 13:16:31
22
asheyke
Ashake 🙂💕 :
una think say nah me una dey do 😂😂
2025-02-02 15:58:54
8
bigannabell
She’s Annabel 🦋🌺 :
Aww 🥰 Una Dey mad
2025-02-06 09:01:08
2
lover.girl976
🧑‍🍼NWA 💝MUMMY ❤️ :
God when
2025-01-04 22:12:25
6
kingberko6
kingberko6 :
she is like my bb
2025-01-30 03:07:32
6
mrsugar36
~mr Sugar✌️❤️ :
Love is sweet when it’s on TikTok 😩😩🤪
2025-01-29 22:55:35
18
To see more videos from user @callmisugar2, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About