Chief Priest finish Burna Boy with that one video 😂😂😂
2025-01-04 16:30:24
2987
Baby blue..💙❤️💙 :
If burna boy pick you… Na till next year dem go release you 😅
2025-01-04 17:19:04
293
Tundex :
Cutlery*
2025-01-04 15:52:14
14
THE OBSERVER :
werey no wan say egede😂
2025-01-04 23:01:43
73
kole🥶 :
Una dey fear to talk (egede) 😂
2025-01-05 21:14:33
9
Emma Sugar :
Why you know talk Egede 😂😂😂
2025-01-04 17:57:22
156
12annableanthony0 :
every month nah new trend for ninja 😂😂😂😂 this January nah chief priest and burna boy 😂😂😂😂 Nigeria 🇳🇬 my country
2025-01-04 22:48:22
23
queen_marvelous01 :
My nyash big pass ivana own 😩🔥😜
2025-01-04 20:17:51
1
bawarazzle3 :
if I be burna boy I for don order cake go give am , chief priest is just childish
2025-01-04 18:17:02
5
𝗠𝗘𝗡 𝗧𝗛𝗘𝗠 🇧🇪🇩🇪🇧🇪 :
e no go better for Wizkid and burna boy 😊
2025-01-05 10:40:34
10
favy :
Davido life don spoil
2025-01-05 11:48:51
4
6 9 21💐🆘 :
I juust see this your video for gossipmill💔😂😂
2025-01-04 17:58:33
33
Ichie_Tochi👑 :
Inside Banana, plantain,ogede,egede… na only one fit put u inside trouble 😅
2025-01-04 22:21:34
8
ØLÃŴÃŁË🌺🤍 :
Werey no wan say egede 😂
2025-01-06 11:49:15
0
🪫🫀💔 :
Una dey fear to talk (egede)?😂😂😂
2025-01-04 14:18:59
855
_Home_bwoi_🔌💎 :
Because Burna Boy and WIZKID have Grammys, Davido and friends are always hating on these talented artists. If it were Davido who had the award, they’d say it’s grace…😆
So if getting the Grammys is o
2025-01-05 02:44:44
3
ARIKEADE🥰❤️ :
Chief priest and English cutlarry ke, he no fit use money buy English 🤣
2025-01-04 17:00:47
2
Humskii :
No now I know why Chief priest get plenty restaurants baba too sabi cook 😭😭😂
2025-01-04 20:04:54
163
Abdul 🇧🇪 :
meaning of cutlery??
2025-01-05 18:37:26
0
VICTOR🚩 :
I shame for burner 😭😹
2025-01-04 14:11:29
350
BIGBHARY :
I no get money but I get level past Cubana n burna boy
2025-01-05 20:27:38
2
To see more videos from user @asiwajulerry5, please go to the Tikwm
homepage.