2025 is starting with burna boy and cubana chief priest 😂
2025-01-05 23:37:02
18
benmoore :
VDM make you rest for the matter watin own.
2025-01-05 17:55:04
29
Happy :
very dark man.....
pls talk to our government that they should put a law that no fuel tanker with fuel should pass through day time but night only, it causes a lot of accident and kills people.
2025-01-08 00:12:11
1
conradrusse :
vdm you're not burna fans. no go there comot body hoo
2025-01-07 01:23:26
2
omizzle4chizzle :
vdm ur loosing it ....smh ....oga rest
2025-01-05 18:35:49
18
STREET ORACLE 🦍 :
I DONE DEY HATE VDM BCUZ OF DIZ BURNA BOY MATTER, NA YOU FIRST OPEM MOUTH TALK SAY BURNA NO GO GIVE AM THE MONEY AND AFTER HIM GIVE AM THE MONEY YOU OPEN MOUTH DEY TALK RUBBISH
2025-01-05 22:03:50
14
Charly :
vdm do you know lmo and pH are brothers you are taking this matter seriously and it may just be a prank bc l saw burna at obi house last week pls rest
2025-01-06 15:13:49
2
Professional trader✅ :
But the guy parent don come out now the thank burna boy,😂
2025-01-05 16:34:00
41
mc sentence aka Bakassi :
vdm pls help some need ur help
2025-01-10 23:59:37
0
the good man :
burny boy is a good guy forgot you talk vdm
2025-01-05 16:36:12
12
Yunas :
Burna Boy is still a legend
2025-01-05 20:43:32
169
Hector :
Seriously it’s chief priest money but even tho and the other way d guy saying this is wrong too
2025-01-06 09:11:28
1
Nickolai Gonzalez :
Abeggi face batter matters VDM all those people no get problem abeg.🙏 Understand you pass their cruise
2025-01-05 20:45:49
3
El'magnific :
vdm please relax.we know you stance when e com to this matter. go sleep
2025-01-05 17:28:01
13
maya_kpoxa0 :
I hate vdm with passion,over gragra,over childishness, everything dey e body
2025-01-06 05:24:32
1
frankblend :
that one consign them vdm leave matters them oo🤣😂😂🤣
2025-01-05 22:45:43
2
To see more videos from user @dverydarkblackmam, please go to the Tikwm
homepage.