God I cried why watching that man walk to the hospital with peeled skin and blood trailing behind him 😩
Lord if I ever did or felt ungrateful am sorry 🥺
Thanks for the life and the wonderful things you've done in my life and that of my family and loved ones am grateful 😩🥺🙏🏾🙏🏾🙏🏾
2025-01-06 08:35:40
679
Joseph Destiny :
Make una thank God for my life our Moto wey Dey go ABK wey wan pass owa just Dey pass the bride finish close to trafic na so I hear explosion 😭😭😭😭
2025-01-05 22:50:12
836
🎀 :
And them cross over🥺💔 may God just guide our paths 😩😭
2025-01-05 19:54:23
1154
marvelous3341 :
As I see this video na once I call my bro wey enter road da back Agbor o
2025-01-05 20:03:36
1459
olore1 :
wat costs d fire 🔥
2025-01-06 07:16:02
4
Last born :
my church member dey drive na so he hear sound of tanker wey fall he look back see am say na tanker fall na so he put gear for him car rush enter church yesterday lie down for alter
na God save am🥺
2025-01-06 09:02:28
129
wondernow :
I told them in church that I see terrible fire explosions that they should pray against it should not happen.they did not take it serious see now
2025-01-05 20:02:26
32
Big Damsel 😊🩸 :
Hope say no body dies😫💔
2025-01-06 07:37:05
1
June 3 🎉🎂 :
any agbor people here?🥹
2025-01-06 11:02:05
27
vickychizzy :
Abeg which part of Agbor I just commot town today mum number no Dey go
2025-01-05 21:10:33
125
O.G Nice 🇲🇽🇵🇪✅🧜 :
One woman died after saving her children from the fire, she was burnt to death💔😭😭
2025-01-06 00:48:45
45
Blero🎀🧸 :
This particular place for Agbor and bad things na 5&6💔💔💔💔
2025-01-06 01:35:50
445
SFM :
My preek dey comot white something
Abeg wetin e mean?
2025-01-05 20:42:51
17
Emmanuel Billions :
it's my town but bad ,bad people too much
2025-01-06 07:35:02
1
Be Lieve :
one woman got burnt inside her car while trying to save her kids 😭
2025-01-05 22:53:52
186
Chef Thomy🇳🇬🇦🇪🇶🇦🇹🇷 :
d reason for the fire explosion nor let una talk....
2025-01-06 03:30:46
5
Elizabeth🌸 :
D woman that got burnt after saving her 3 children went back to d car to get something that’s wen the fire caught up with her💔
2025-01-06 03:33:54
76
Praise_Abel :
I saw this revelation on 2nd of November and posted it in agbor groups on Facebook to pray against it. Anytime i see this videos, my eyes are filled with tears
2025-01-05 22:01:28
152
🌴SUPERIOR🌴 :
omo I cried yesterday see how fire burnt humans alive 😭
first bank con still catch fire and my 2k dey there 😫
2025-01-06 03:15:52
28
pretty_nicole🦋 :
Abeg this one happen cos I haven't been able to reach my brother that travelled to agbor since yesterday oooo Pleas someone should answer me🎉
2025-01-06 18:49:25
1
lovelinejacob8 :
Humans are being roasted in this country. Tankers should have time and specific routes. Human beings dieing everyday due to lack of proper leadership 😢😢
2025-01-06 00:32:00
191
Kim Erica :
😭😭😭😭 the video of ayo and those children
the life that were lost 💔💔💔💔
ahhhh God 😭😭😭😭😭
na new year oooo
2025-01-06 06:46:08
8
To see more videos from user @promzy023, please go to the Tikwm
homepage.