My papa wey go block my number immediately i reach school 😩😏😂
2025-01-06 07:09:47
205
efe.officials :
Mummy money no Dey pass 5k
2025-01-06 07:56:52
557
Just Angelo :
dear not all mothers are like that just yours
2025-01-06 06:58:53
45
Slim diva🎀🌺💜 :
So true💔😂, even if she sends she will tell u don’t misuse it 😂😂, Untop 2k😭
2025-01-06 09:10:28
87
Msjoyjackson :
My Mom has come through for me so much i cant even relate to this....
2025-01-06 07:13:02
139
T❤️🔥e🥰m💋s💗 :
This girl just know my mama finish 😹
2025-01-06 07:59:26
75
Anime :
my father will always ask for what ?😅 but at the end of the day he will send it
2025-01-06 15:56:35
17
quin_ cherry :
my mama da send immediately ooo 😂😂
2025-01-06 11:19:53
13
tees_artistry1 :
As I no get papa to ask nko😫😫😂😂😂 I dey feel for her sef if I ask she go know say e don red . After I she complain finish you’ll see pls confirm I’ve sent what I can afford for now🥹
2025-01-06 06:14:25
41
Kehji :
So no be only me dey this table
2025-01-06 08:47:22
4
🫀خدىجة :
mine is completely opposite oo😂
2025-01-06 13:20:31
5
🤍💎Oluwafikunayomi💙🦋 :
Y’all saying it can never be your mum she isn’t saying anything bad about them she is just portraying our African parents character 😂
2025-01-06 14:35:04
4
Praise🧸🤍 :
Tooo reallll 😂😂😂
2025-01-06 15:57:35
3
Belema :
You forgot to add “what do you want to do with money”Like ma’am please 😭😂
2025-01-06 15:36:14
20
To see more videos from user @i_amadaugo, please go to the Tikwm
homepage.