@3ple_pin_: Time no dey 😂😂😂 #goviral

Triple pin
Triple pin
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 06 January 2025 08:01:18 GMT
99978
12802
1574
411

Music

Download

Comments

pretty_courage0
pretty_courage 🌸🌹 :
Press money no mean say make you Dey use olosho eyes look me, press na when we Dey relationship 🥰
2025-01-07 00:08:47
10
leo_genre
Leo_genre :
Women and sense be like long distance relationship 😂😂😂
2025-01-06 17:11:15
618
amandaami88
Morning✨star🦋 :
Abeg i nor join them ooh i need relationship genuine one
2025-01-06 11:38:31
72
_sagasco
SAGASCO :
I swear I don dey reason to pay person to born for me
2025-01-06 16:13:20
258
idontoleratenonsense
inodeylikebadtin :
how much dem go pay to born my own na 1billion if u can't clear and move🥰.
2025-01-06 13:55:44
4
maxsmith2347
Savage :
E don set, the brotherhood is proud😈
2025-01-06 16:05:25
233
moni.beauty1
moni beauty 🥀🥀🤫👽 :
Am in asaba ooo please ooooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-01-06 17:08:05
20
anitaberry32
anitaberry32 :
Life don spoil na only God go help us
2025-01-06 10:40:31
55
littlebarbie149
Lil🍬🍭Barbie 🎀 :
This guy 😩😩😩😩 what is your problem
2025-01-06 15:02:52
7
zhenom10
Zh E Nom❤️🌻💜❣️🎉 :
lol my gender don suffer 😹
2025-01-06 11:09:27
4
monalisa.austin
Monalisa Austin :
I love your tattoos 🥰
2025-01-06 19:57:51
14
sb_reign
sb_reign :
I wan press money ooo who is ready
2025-01-06 18:09:47
2
user1183215737912
drethaman :
make person do me 2k abeg
2025-01-06 16:29:47
9
destyniy
Destynie :
e no go even reach 5 years. I Don dey think that thing sef. Just born make u dey go.
2025-01-06 22:30:15
33
lisayen88888
lisa yen :
omo i just dey wonder how 2045 go be. baby Mama's everywhere
2025-01-06 23:22:41
33
elsabiojr
olodi-ama pikin :
no be lie
2025-02-12 10:34:05
0
ritaporch1
Rita porch :
Relationship needs to be band because that is the easy way they used to extrat money from men how much is the best?
2025-01-07 06:01:13
2
easyflow_30
mosesagodi425 :
Me way ask one babe how much for her to born for me, she they ask me if I serious🤣🤣🤣
2025-01-06 21:17:33
7
fourdoors_more_whores
FØŮŘÐØØŘȘMØŘ3WHØR3S😡☹️ :
met a girl yesterday i asked her how much after taking her number she blocked me o
2025-02-12 09:31:22
0
blossomvincent27
BLOSSOM🫀🫀 :
Na who go born for me I Dey look for now
2025-01-07 07:18:21
5
dbeautymakeover1
dbeautymakeover1🦋💄🦋 :
No be every girl them go press money give 😂😂😂
2025-01-24 14:22:30
1
slcollections1
SLcollections :
Real😅😂
2025-01-06 13:11:34
3
user8152336737395
Joyce1 :
your funny shaa
2025-01-06 21:44:38
3
To see more videos from user @3ple_pin_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About