@rich__dark: #fypp #goviral #saapadepolytechnic #trendingvideo #gatewaypolytechnicsaapade

RD_SOMORI
RD_SOMORI
Open In TikTok:
Region: US
Monday 06 January 2025 13:49:51 GMT
646794
62924
1650
3875

Music

Download

Comments

roselineeniitan
roselineeniitan :
My own be say that guy wey own white handkerchief dey enter my eyes,
2025-01-07 00:06:36
537
glambydunizy
Glambydunizy :
But tobi fine sha 😂😂🤲🏻🤲🏻
2025-01-07 08:08:56
101
oladejioluwatosin08
Pharm Tee 💊💊 :
Aje na truth you dey talk brother 👍❤💯
2025-01-12 10:55:19
0
awenialagbolmtibadan
AWENI ALAGBO :
This guy is making sense
2025-01-07 01:46:31
423
g_fresh160
G FRESH :
Where sapade day self 😂
2025-01-07 07:17:09
111
callme__ayomikun
Ayomikun🥂 :
That guy wey dey on black hoodie … him capping too much 😂😂
2025-01-07 16:17:47
151
daimes02
daimes_001 🦅 🖤 :
Dey play who tell you say ritual money no fit buy Camaro. Go ask Tobi nation 😭😂
2025-01-06 23:24:28
123
onlygod11yv
onlyGod11yv :
i too like this Damola we both are name sake 🥰
2025-01-06 21:58:41
38
ojuolape403
Har de joke🥰😍 :
No vex nah pple wey do 5yrs ritual for 2020 dey renew😂😂
2025-01-07 02:43:21
149
minded_dara
minded_dara :
Guys self we go blame una if u dont cheat on ur main babe she self no go cheat on u
2025-01-07 14:00:45
7
_anah_mny
Mean🍃 :
That boy wey talk you “say you’re not my type”bro if na me sef I go talk am 20times!😂😂😂
2025-01-08 09:45:09
16
ashabi12372
Ashabi :
I guy’s I’m Ashabi 🥺❤️
2025-01-07 15:02:46
4
abayomi007
__𝕄𝕒𝕣𝕔𝕖𝕝𝕠🖤🌐 :
Na who i go use i deh find like this 😒😅
2025-01-07 02:47:04
24
ayinke01_0
A🥰Y💜I🌀N🔷K♥️E☂️🌹🦋 :
Nah true is guy Dey talk ooo I get one guy wey we Dey same compound the guy get money like mad,the guy Dey spend money to her 6months girlfriend the girl wig wey small nah 200k everything nah luxury
2025-01-07 10:04:21
17
olobamikky8
MIKKY💨🌝✝️💯 :
Fact 👌🙂✌️
2025-01-07 10:59:58
2
oloriabake.1
꧁༆🎀Olori 💎 Abake🎀༆꧂ :
Me wey come love my. Bby without money the werey still Dey do anyhow 😂😂😂
2025-01-07 19:18:22
3
temmyswise
🦋opeyemi 🦋🌸🍂 :
eeeeei 🙆 Na TikTok dey help my life course how i wan take know watin dey sup ÒGÀ oh
2025-01-06 22:35:19
49
sandrakate7680
Sandra :
songo Bois Sha
2025-01-06 23:19:33
8
badboyzema_5050
.🫀ʙɪɢ ƺꫀꪑꪖ🪫. :
E come be like say I dey inside this circle ⭕️😂
2025-01-06 14:49:23
346
im_stephen_son_of_rica_1
💛BIG⚓BAYO🛳 :
Bisola don go 😹, if you can’t press money clear 😂, dem don clear Bisola o 😹🏃🏻‍♂️🏃🏻‍♂️🏃🏻‍♂️🏃🏻‍♂️
2025-01-08 07:36:02
1
olamoney751
DND :
Brotherhood is proud of you 😁👌
2025-01-07 01:00:58
169
iamyungalhaji___________
YUNGALHAJI :
Why you carry the can naa🤦🏽‍♂️guy…nth dey inside again 😂😩
2025-01-06 23:39:23
39
favour20073
favour❤️‍🩹💕💘💓 :
Akanbi try dey calm down now 😂🙆‍♀️
2025-01-06 20:49:51
37
olajumoke1883
ABEBI🥰🫂 :
I swear nah true shey nah only yahoo boys get money for this country ni they just dey shout yahoo boys
2025-01-06 22:50:34
69
just_temitope4
Kalmi-tope🦋 :
To enter TikTok sef dey fear me😂😂, my heart dey beat fast 🥹😂
2025-01-07 01:15:13
26
To see more videos from user @rich__dark, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About