Sister that mean you have not fallen in love before 😒
2025-01-06 21:45:43
161
Peter Obasi :
guys if all this things no teach una anything then i pity una
2025-01-06 18:32:49
567
kesilokc1 :
we are learning every day
2025-03-08 22:20:35
1
♡𝓣o_chuk_wu❤️🩹ིྀ❢ :
Talk am again u be better girl
2025-01-07 02:27:56
6
ayomide Israel :
No worry dem go use you make that money 😂
2025-01-06 20:34:29
136
CELEB :
watching this kind things dey increase my anger issues😒
2025-01-07 02:19:02
45
Queen Diva :
But your boyfriend can give you his own money 💰 😂
2025-01-06 19:05:47
72
Ammarise :
E no go better for you
2025-01-07 00:34:32
14
richmond.richie1 :
but I think many ladies must be remain in single
2025-02-14 09:23:42
0
Dera :
There’s a guy I know when ever his broke he will ask all his female friends in his contact for money just to give or buy for his babe what she wants 😩😩😩
2025-01-06 23:36:15
6
JSD ROBBY 🇸🇪 :
This one nah Mugu 😌🤝
2025-01-06 18:00:49
158
@Ifeoma :
Girl, that’s not nice they do practically everything for us. That’s not fair. 🙄
2025-01-06 21:32:13
41
Tasha🥺 :
My sister I do for who day do for me returning favour to good people day pay I tell u be u man or woman
2025-01-07 00:18:47
24
Bpmichael :
E pain me as u no ask her classes of food 🥹🥹🥹
2025-01-06 21:53:30
11
฿ł₲ Đ₳ĐĐɎ ⱤØɎ₵Ɇ :
How much does she even have is my question
2025-01-06 18:13:04
9
@yungamai_213 :
🤔🤔 how I wish men we have sense
2025-01-06 18:15:36
10
ʏᴏʙᴀʀɴᴜʙ🌴🦍 :
Ask am make she list five countries in Europe 😂😂😏
2025-01-06 18:35:45
34
BLESSING✨💕 :
Me too 😭 can’t give a man money 😩
2025-01-08 15:43:47
4
kellyb12_ :
I need Girlfriend 🤲😩
2025-01-06 19:00:24
0
Sky :
Both of you love each other but na the guy dey use his own money to prove the love, guys wey dey relationship dey suffer ooo
2025-01-06 21:48:24
3
🅰️ISOSA💎 :
This one life don spoil 😒😡
2025-01-06 22:30:18
3
God’sPet❤️🦅 :
😂😂😂😂 your brain self de laugh you
2025-01-06 18:09:36
3
FocatsElectric :
from the start i know when the relationship go end. na only 2 times i go nak and quit.
2025-01-07 02:32:06
1
Anker xoxo🦅 :
Me I will never give u 1 kobo
2025-01-07 01:50:38
5
Omobolaji ✨👽🖤 :
Person wey go marry some girls go really suffer sha 😂💔
2025-01-07 04:20:47
1
To see more videos from user @kaptain_jeff, please go to the Tikwm
homepage.