wey the man wife and children wey you drive comot for house
2025-01-07 19:37:45
2
Blessed Assurance :
Hmmm It is well, this world 🌎 is desperately wicked
2025-01-07 19:52:58
1
Etin_empire1 :
God Abeg o ..
2025-01-07 20:26:31
0
Temple of truth :
😁😁😁👍👍👍
2025-01-07 17:37:48
0
oghoghojohn611 :
some men nor dey let go....off the past
2025-01-07 14:30:16
2
Davis olawale :
this is the kind of life our women live now at her age she got married 2022 and make the man to send his former wife away una never see anything this is just the Start them many for eu here make st eu
2025-01-07 20:58:50
0
Nadia :
Una go dey abroad dey go Nigeria go marry i nor know why some of una like dat thing,if na abroad now fear nor go let the man behave like dat .
2025-01-13 13:41:46
0
Vicky :
na waoo. na by force to marry. That man should be arrested because he will try to do it again.
2025-01-06 22:43:04
2
MR.GC :
the man is really after her downfall,thank God for her life
2025-01-08 12:38:57
0
king of the night 🌙 :
una wan carry Abroad character go Nigeria, nor be the way una dey frustrate men for Europe nor be so e be for Nigeria 🇳🇬 make una wise thinking u don make money and u nor get respect anymore
2025-01-08 09:36:38
0
Destiny my love :
See as the man even be
2025-01-08 07:30:33
0
Rita osahon :
na wood 🪵
2025-01-07 13:32:17
0
To see more videos from user @holymike84, please go to the Tikwm
homepage.