Nedu wey e wife cheat on am and he’s children not he’s own
2025-01-07 14:20:27
329
AYINDE_ADE 👑 :
Nedu useless Abeg 💔💔💀💀
2025-01-07 14:32:16
6
minimies :
I pity who no dey worship geh geh online
2025-01-07 17:33:51
1
Blessed King :
thank God I dey worship geh geh online 😂😂
2025-01-07 18:57:49
0
company NG :
gehgeh is 100×times wiser than nedu😂
2025-01-07 17:02:34
21
14K :
Nedu nor suppose day ask this kind question ,him suppose day support gege self
2025-01-08 11:02:24
0
DE CAPRICORN :
Na you know oh, I don begin Dey worship geh geh online 🙏🏾
2025-01-07 15:19:20
1
Itachi :
Ronaldo is married it was not an open wedding bro
2025-01-08 09:05:56
0
pepeaguilar_oficial :
from today na to dey worship gehgeh online 👑🙌😂
2025-01-07 16:58:47
2
Luca :
for CR7 not to marry till now
I nor marry too😹😹😹💔💔💔
2025-01-07 17:34:13
24
Michael Morgan :
Geh geh done settle down think him life well 😅😅
2025-01-08 03:32:18
0
dammysgallery :
Nedu and sense 🫲 - - 🫱
2025-01-07 19:23:55
0
Chinedu :
Guys when you come across this video on YouTube listen to it with an open mind cus you will pick sense in the conversation
2025-01-07 17:54:21
0
♾️ :
Nedu and this accent 😆
2025-01-07 15:23:07
0
D black 🐈⬛ sheep (white🐑♎) :
Nedu collect straight
2025-01-07 10:28:04
6
Gunned :
This Nedu eh😂
2025-01-07 17:34:07
0
Samael :
OMG😭😭😭 NEDU NO GET WISDOM 🤣🤣🤣🤣
2025-01-07 15:57:14
6
slimpapi :
Nedu!!! See where victim de defend e oppressors o
2025-01-08 05:47:12
0
Oel :
Geh Geh should be protected by all cost …I no wan hear say he chop pepper soup o
2025-01-07 16:25:31
26
user3555581372375 :
marriage is xpensive dis days due to party and I won pls society hence gehgeh reason dat way. during our parent time, na pay bride price n carry, no long story or anything. but society done change
2025-01-08 00:02:15
0
God’s Selfie :
Nedu still dey talk about marriage. Person wey him wife tell am say “I didn’t say it was your kids, you assumed because we’re married“ 😭😭
2025-01-07 15:11:40
62
Miracle :
Upon the shege wey marriage show nedu, e still dey talk 🤣😭
2025-01-07 22:24:57
0
lavish :
Thankgod I later worship gehgeh online if not I for Dey regret by now
2025-01-07 15:16:05
14
Victor :
I expect Nedu to have learnt by now
2025-01-07 19:50:22
0
NASA :
Nedu no get sense
2025-01-07 14:29:31
5
To see more videos from user @itzemmygeneral, please go to the Tikwm
homepage.