@davidlowkey_: Na why I no do juju 😂😂😂😏 #fyp #goviral #nigeriantiktok🇳🇬

David Lowkey 🪫
David Lowkey 🪫
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 07 January 2025 09:26:24 GMT
429002
28651
437
451

Music

Download

Comments

ganzeefx
lol💔😪 :
Na cl day beg us for this side with $200k😒😒
2025-01-07 11:44:17
335
damola697
Oyin❤️damola🥰 :
Abeg show my bf way
2025-01-10 12:13:13
98
zeropanic083
🌴🦅 :
Una go do Ritual dey call am Celeb 😢💔
2025-01-08 10:11:51
63
ur.babe_3
> :
David😂 them go later help the CL pay 238k
2025-01-07 10:01:44
393
gp_.nf
Godspower👳🏽 :
Ah ah ,na $200 u wan been type ?
2025-01-12 00:27:20
14
youngeokeke1
ŸOUÑG £ 💛👹🦉👿 :
First send the $200k come my wallet I wan check how E be 😹😹
2025-01-07 12:00:37
11
haley.reed83
Haley Reed :
Cl Dey beg to pay me 500$
2025-01-07 22:55:03
20
ogdee_001
ogdee001 :
body just dey sweet David low-key time will tell 🤣🤣🤣🤣
2025-01-21 23:36:53
2
hockmarqueen1
Hockmar Queen 👸 ✨️ 💖 💍 :
I pray my Bf win soon too 🥺❤️
2025-01-21 08:25:45
1
dcsammy6
SAMAD👁️ :
We wey com day beg for $50 nko
2025-01-21 22:44:41
5
nation...534
Say_hey_To_Nation (JF)🦅👑 :
I nor fit beg cl for $1m😏
2025-01-11 14:01:29
3
realmikafarell
Mika Farrell :
I be won ask if you don see am before until I slide enter your page 😪
2025-01-07 14:58:01
26
user9471930679182
sagacity :
na believe
2025-01-17 18:26:22
0
xkoba_99
XKOBA :
Afa u sure say u know the amount of $ u write there so ?
2025-01-23 20:42:53
0
__4pf0
Ola👑 :
Easy o I no fit repost this one 😂
2025-01-07 14:27:40
7
success3366
$UCCES$🛐🇲🇽 :
Baba say mK I beg am if I wan bill am😂
2025-01-13 20:21:45
0
iam_spencer.ika
SAMUEL🌚❤️‍🩹 :
See pressure! 😔
2025-01-08 00:53:51
4
blessed_billions
👿 Bïllïöñz minded :
Na once I reduce am to 30k$ him him say no last last na 5k$ I collect 😭
2025-01-07 16:20:35
68
arabmoney_mck
arabmoney👑mck :
Come! una don start oh😂
2025-01-07 10:52:07
95
__bigkenny57__
BIG KENNY🦅🖤 :
I like as all of una guide online
2025-01-13 00:15:04
3
jideboss_
jideboss_ :
Omo no be $50 again he don change to $200k God 😒🚶‍♂️
2025-01-10 18:11:33
5
josebillons
Jo-boy 🇺🇸 :
who say Delta no get doings keh
2025-01-07 09:29:38
7
j.paulo58
J.paulo :
you wey do juju David low-key
2025-01-21 09:34:19
0
big_von11
🦹🏻‍♂️😈🦹🏻‍♂️ :
Small boy house blike one kind evil luxury lodge. Bada pass me update😭
2025-01-12 10:13:00
0
big.barry608
Big Barry :
Make person share this celeb update come this side na before I mad 😩😂
2025-01-20 10:38:50
0
To see more videos from user @davidlowkey_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About