Even broke guys dey use girl. Stay single, pray and hustle legit for your money
2025-01-07 15:49:16
116
Shady_temmy :
There's nothing like broke guy...Economy is not smiling...
Girl to Girl: Go hustle then u will know the definition of a broke guy 😎
2025-01-08 11:32:02
104
___Oyin14 :
Even broke boyfriend self fit do ritual is pressure too much from his friends May God Sha Dey guide and protect us 🤲💔 may we not fall victim of evil 🙏😭
2025-01-07 20:32:15
15
Rëæł. ÏSHØLÃ 🤘🥶 :
Abeg make one one guy no use pass one ☝️girl oo éjéko Kari ooo🙏🙏🙏😢😢😢
2025-01-07 17:14:12
50
Ademide🦋💎Special21❤️💝 :
Dem no dey listen omoh to accept a guy nowadays sef is problem Cus we don’t know their mind
2025-01-07 15:44:47
10
🌺Demide✨🤍 :
Stay with broken guy 🤦♀️it’s will end in joy gal 😊
2025-01-08 19:23:17
0
꧁Big~Akørědẽ❤️꧂🎉♥️ :
Many congratulations on this year Seeeh you go think say nah Grace 😏🫣🥹
2025-01-07 21:33:35
14
SkEpTiCaL_❤️🦅 :
Una don start again ooo 😂. No be person wey broke dey think of ritual? 😂😂
2025-01-08 00:27:34
11
🖤♾️ :
Even broke boy self his thinking go far more than rich ones
2025-01-07 14:58:43
39
Ashabi :
Hi guy’s I’m Ashabi
2025-01-08 05:59:30
3
cett ✨ :
Broke guys sef dey use their gf 😒 na God dey protect person 🥺
2025-01-08 12:29:09
6
Ôyïñ🥰 ïssâ🥰 bâddïe🥰 :
may I not be victims of circumstances 🙏
2025-01-08 09:15:07
1
Dâvø🔥 :
Ajeh na true talk my gee
2025-01-07 15:43:30
7
holaboy4 :
Make I save am plz
2025-01-07 13:48:10
2
🍀_Oluwamayokun_🪱🧃 :
Na preek wey fall go still rise 🤣😅
2025-01-07 16:12:58
16
𝕌𝕄𝔸ℝ𝔾ℕ𝔽🤸♂️🙂↔️💚 :
Even next person go still Dey pray not knowing she’s the next victim 🥺😪
2025-01-07 21:31:23
0
heis_timmy😍 :
U fit still dey with your broke guy make him still use u ooo, just be careful ladies ✌️
2025-01-07 22:52:59
5
Kole Daughter 🥶 :
Stay with God😩 God even fit kpai person anytime😥
2025-01-08 17:56:26
0
LEAGRIN :
Make nobody motivate these girls again 😏 Wahala yin gan por 😹
2025-01-07 16:45:10
4
Big wizzy :
We won’t be sad forever
2025-01-07 18:29:05
3
~Ayinde🌚💰~ :
But Victor osimhen no Dey Nigeria right now 😂😂
2025-01-07 18:49:15
7
SHE IS FATEEMAH💞💛🧕 FEB 14🥰 :
How did you know the poor guy won’t use you nah only god Dey save someone even 4 years relationship self they use is gf 😏 so nah only pray that someone should not fall on bad person 😔
2025-01-08 12:03:52
2
MI_DE💦💘 :
true talk 🧏
2025-01-07 14:32:01
1
evankate0550 :
aje i tell her before she comot house but she no gree
2025-01-07 20:06:43
0
rockmoney :
I just day laugh my girl she say, she not interested again maybe na this year them go use am
2025-01-08 10:44:12
2
To see more videos from user @say_hey_to_youngplux, please go to the Tikwm
homepage.