My mum is a lab scientist, she uses our blood for research work 😭😂😂😂
2025-01-08 04:26:00
5679
PA M E LA 🍃💕 :
Housepital😂
2025-01-08 08:27:31
2244
Mask_Boy💫👑 :
Drip to hard 😂
2025-02-20 10:35:02
0
Destiny 💕✨♡ :
Drip on drip 😭😭😂😂
2025-01-07 18:04:52
7276
charlex007 :
the whole family every freaking time, I use to beg my Junior one's not to fall sick. na all of us go collect injection
2025-01-08 06:00:37
1874
😎May❤️ :
Why is she giving everyone drip? Ah!!! Should we call the police? Are you guys safe?
2025-01-08 05:22:34
369
smalldamiiiii😍 :
what really happened 😂
2025-01-07 18:01:36
250
Chî èmè Lîè✝️ :
Why everybody dey on drip
2025-01-07 22:03:39
894
Mentor Chibunna :
u wey hold camera u no de on drip ??
2025-01-08 07:21:20
322
Teemahvibes06 :
Housepital😅
una dey drip for una house oo😅😅😅
drip on drip😆
2025-01-08 08:38:39
220
Hrla✨❄️ :
visitor go come naw Ona go still give am drip 😂
2025-01-08 05:10:17
3384
Adegunleye Enitan :
Dey admit una for house 😂😂
2025-01-08 07:38:55
943
prince eghosa :
una dey drip for una family o
2025-01-08 08:29:16
174
hengold :
so na una mama dey move hospital material abi
okay ohhh
2025-01-08 08:11:18
125
prisca💅🏻 :
Na everybody no well😂😂
2025-01-07 19:00:30
990
Paschal Ikenna :
What’s going on here😀
2025-01-07 18:58:24
431
Tianah_mac😍😍😍 :
I can relate 😂😂😂😂 any small headache that when my mum will start saying it been a while you guys treated malaria yen yen 😩
2025-01-07 21:56:54
567
shilah :
When i was growing my mum will inject us in the middle of the night
2025-01-08 04:07:36
113
cyndy_mdzain :
Una mama don organize family reunion for una 🤣🤣🤣
2025-01-08 05:45:17
237
Golloria.O :
This looks like Pabiovite or vitamin b complex if I’m right
2025-01-08 03:35:20
11
Daniel :
Drip so hard 🥶
2025-01-07 19:09:29
346
Beckywatts :
All this one no concern death 😢😂
2025-01-08 09:29:02
11
Just_Evans :
Aswr mama no send you 😂😂
2025-02-13 14:12:56
4
PORT HARCOURT SMALLIE❤️👑💎 :
Drip on drip
2025-01-08 11:31:11
2
April 24 :
i remembered those days I was staying with my aunt😩
this woman go dey give person medicine unnecessarily 😂😂
...
and na that period I sick well well
because me, I be person wey no dey sick always
2025-01-08 06:09:41
48
To see more videos from user @ada_eze20, please go to the Tikwm
homepage.