@theycallmezillion_: I no talk pass like this 😂@𝐇𝐎𝐌𝐄𝐁𝐎𝐘𝐘🏀🤾🏾🥷🏾 @Uzama osahon @𝐄 𝐌 𝐌 𝐀 𝐋 𝐀 𝐘😡🦅🥷 #CapCut #fyp #fyppppppppppppppppppppppp #theycallmezillion_ #goviral #blowthisup #Tiktok #fypシ゚viral

ℤ𝕀𝕃𝕃𝕀𝕆ℕ 😡🇺🇸🥷
ℤ𝕀𝕃𝕃𝕀𝕆ℕ 😡🇺🇸🥷
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 09 January 2025 08:32:20 GMT
299742
27393
183
1967

Music

Download

Comments

i_am_cash_fero2
👿CASH☠️FERO🤡 :
Make she maintain d same energy when I use you do renew oo😌
2025-01-09 21:17:12
374
officialwealth061
WEALTH :
this guy de give me joy
2025-01-09 08:50:12
103
sa_ma_ntha
..S🫧🎀 :
this na statement wey dem dy ask girl wey no get and her own moni coz if u leave away from fam and u work even thou ur man change ur phone they won't ask coz they know u work and can afford it
2025-01-13 11:17:42
1
chideranwa6
Chidera ❤️😘🙈💕😃✌️ :
Omo I Dey bad mood before as I see dis video I come Dey laugh 😂
2025-01-10 20:30:44
43
prettyzee395
pretty zee ❤️ :
my babe buy phone for me my mama ask I say nah birthday gift now I don carry Belle my babe say make I tell my mama say nah part of birthday gifts,🥺
2025-01-16 11:42:08
6
peoplewithcomparison
😡people with comparison🤬 :
if in mama no talk make I turn to sim card 😂😂😂😂
2025-01-10 08:42:57
44
wessonandwill138
Williams sko :
them dey find this boy way talk this thing for (Edo state Nigeria)😂😂😂😂😂😂
2025-01-27 01:22:41
1
prettyfc39
💔😔😩 :
so parents no know phone my mama no latest phone ooo 😭 no try here
2025-01-11 09:30:58
1
kadnoyunger888
Kadno yunger🖤🦅❤️ :
Omo😂😂😂😂she no go maintain keh doings pass doings 😂😂😂
2025-02-05 22:38:10
1
iamjamesbtc
JÁM€$ BTĆ :
I swear 🫡🫡😂😂
2025-02-08 21:24:51
1
chukwuemekaobiwuru1
Chukwuemeka Obiwuru :
The same thing I tell my babe💀
2025-01-11 08:38:55
1
miraclegodspower76
MimiWhite :
no worry she know say you be her inlaw 😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣
2025-01-10 20:22:34
1
omaqueen11
OMAQUEEN✂️🪡🖤 :
Better maintain amm coz I get anger issues mama 😂😂
2025-01-11 12:57:55
1
blueavia7
Chelsea chic 👑 :
You're too funny 😂 i will follow you tomorrow
2025-02-15 10:50:46
0
richie.smiles0
Richie 😚smiles@🤗🤗 :
What can I saw u guys have said it all😅😅😅😅😅
2025-01-27 06:01:25
0
briand.official5
Briand Official :
And na Twins oooh 😅
2025-02-27 09:54:39
0
bigi.fx18
bigi fx :
nor be if her mama knows iPhone 16
2025-01-11 20:10:26
0
chief.010
Chief 🌹 :
U don see Wetin u de find by d belle 😭😁
2025-01-13 07:47:23
0
roddyricchjnr24
Roddy ricch Jnr :
E no pass like that my bro
2025-01-16 20:23:11
0
boss_adam44
Boss Adam📊📉 :
ur own better me wey want use am💔😅😅
2025-01-13 19:57:04
0
wizardddy1
Wizard :
Na my next plan oooo 😂😂😂
2025-01-15 12:15:56
0
officialmiky122
OFFICIALMIKKY122 :
Una no get joy 9
2025-03-04 10:02:58
0
ozi_dy
Gideon :
I swrr 😂😂
2025-01-09 16:16:29
0
m3nslaye
Richie Edith's :
she as she happy. yes baby 🤣🤣🤣
2025-01-13 17:41:35
0
To see more videos from user @theycallmezillion_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About