Baba that one no be ur business why them barb ur hair
2025-01-09 08:52:09
276
Professor of CHEFs :
govt don humble you 😂
2025-01-09 09:38:33
13
tonerro_247 :
this voltage no reach abeg insult Nigerian prisons I wan see sometin
2025-01-09 08:56:35
54
falowpaulefe2 :
look for something els to do my guy
2025-01-09 12:02:29
16
FRANCISCO :
you no dey insult police again?
2025-01-22 13:39:07
0
Toks :
Oga talk about Tinubu. The country don tire us. update us about federal government make I check if dem fit arrest you 2x
2025-01-09 14:46:25
28
kokolazation🫶 :
Who else notice say fear nor let sea king talk again 🤣🤣🤣🤣😂🤣🤣🤣🤣
2025-01-09 15:31:08
90
frank :
continue from where u stop pls
2025-01-09 08:48:28
42
Jonjo26 :
How them take catch you na my question everyday????
2025-01-09 08:49:44
86
ALI AIRMAN :
the topic is gradually changing
2025-01-09 09:07:09
43
hopilala :
25 years because of generator 😭😭
2025-01-10 11:28:56
5
batmanstate :
Sea king just Dey watch everyone one after the other Nigeria go soon happen to them one after the other by then them go know the meaning of Nigeria most of dem are mocking you but you are a legend 💪
2025-01-09 10:03:08
37
Gbemudu Onyekachi :
he has nothing to say
2025-01-09 08:54:39
6
kelvsing :
Government don calm u
2025-01-09 09:09:53
14
Olamighty :
i love you so much my hero
2025-01-09 12:09:40
19
cambiasso joe :
Guy you no dey talk like the sea king way I know again
2025-01-09 20:19:04
4
goddy735 :
but this guy no look like who de prison,abi na apartment.
2025-01-09 09:07:58
6
Harrison :
Abu Abel get hand for your case.
2025-01-09 11:57:56
2
Energy 2in1 :
seaking, I no believe in you again, because you said any day when we hear say dem arrested you make we believe in you 🤣🤣🤣🤣
2025-01-09 08:57:17
44
Tosin Andrew :
why he go buy stolen gen
2025-01-09 20:21:27
2
TheLukhas :
My bro, may God keep guiding and protecting you. I see the comments on this post and I’m ashamed of a lot of us. Person Dey talk true una Dey insult am like what do we really want
2025-01-09 13:51:12
48
To see more videos from user @seaking303, please go to the Tikwm
homepage.