@callmegrantchris_:

GRANT CHRIS
GRANT CHRIS
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 09 January 2025 14:39:36 GMT
43127
8104
187
953

Music

Download

Comments

your.favorite.gal317
your favorite gal :
you wen post am your papa too
2025-01-09 15:10:19
369
juanpraystoo
JUST J🥶🦋🧞‍♂️💦 :
And if u no get papa ,ur babe 😂👌
2025-01-09 15:49:42
97
solomon_victoryyy
3rd_born❤ :
as you dress well,you nor like am?
2025-01-09 16:02:36
56
naomi.christy.hens
Naomi Christy henshaw :
you dey craze😁😁😁
2025-01-09 16:04:47
6
soft_gina32
G❤️I🍓N💚A :
Wetin concern me wey no get babe now😩
2025-01-09 20:42:09
0
big_chy
Chioma❤️ :
My ynash big pass Ivana own 😒
2025-01-09 23:23:17
0
nenye979
nenye :
You wey Dey read this comment your papa😤
2025-01-11 07:08:18
0
_little_ella
little_ella🙈🥹 :
as I no get papa nko 😂💔 (dark humor)
2025-01-09 19:10:25
23
littlemisssunshine73
MIRA🧌 :
Even me?
2025-01-09 18:04:28
1
alaike.olivia
Alaike Olivia💜💗 :
U too fine pls keep dressing like this
2025-01-09 14:50:43
14
harrieth080
April 💕 :
Even the poster sef your papa😂
2025-01-09 16:03:30
14
ugly_dan_iel
Daniel💔!! :
That girl when da your back..HER PAPA!!😌
2025-01-26 11:26:13
1
nomso_12
Xo_xo🌹 :
u still cause us wey single join😭😂
2025-01-09 15:49:05
4
vikkyeddy2
victory 💙 :
even you way talk am your papa
2025-01-09 15:33:57
3
userchen66
🌴🌴🐍Ask 🙋of Ẹ́GbẸ̄🔫🔫 :
ritual ingredients
2025-01-09 15:29:59
2
gndorllarz
 سعود :
Even David lowkey hin papa💔
2025-01-16 14:04:49
1
hisaddiction042
Adaeze :
As u dress like this na , u no like am🥰😂
2025-01-10 04:52:52
3
victory_748
@vicky_748 :
Me i nor get ooh (babe)? Me i nor get ooh (papa) me i nor get ooh 😂😂💔💔
2025-01-10 16:27:38
1
juliet.135
Juliet 💕 :
even u, ur papa
2025-01-09 15:21:03
1
sheee_de_owus
Afia🦋sheeeë❤️ :
shuuu how far😩relax guyyyy
2025-01-10 10:15:58
1
nellaxoxo_6
Kayima 🥹🎀 :
Same to you 😘
2025-01-10 11:29:16
1
nonye_nwa07
Ŋonƴe🧸🌸✨ :
😂🤣😂 e reach everybody
2025-01-16 18:38:14
0
queenb250
February >27😇💘💕 :
guy go wear ur gown na 😏
2025-01-26 09:31:02
0
max_well_17
Mãxîé 👽 :
u wey save or screen shot ur papa 😒
2025-01-20 07:57:36
0
ogmoney859
O G money ✊ :
What of who nor get papa ☹️
2025-01-11 22:59:37
0
To see more videos from user @callmegrantchris_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About