@biggestdesire: You see say Davido nor go better🦅#fyp #osakpolor #wizkidfc #viralvideotiktok #wizkid #starboy #nigeria #wizkid_official #wizkidayo #fyp #osakpolor #wizkidfc #trendy #viralvideotiktok @Wizkid @davido #wizkidayo #wizkidfc. #wizkidfc #wizkidfans #wizkid _official #wizkidnews #30bgdavido #30bg #obo #bigwiz: #bigwiz #starboy #bigbird #nigeria #lagos

D food hub👩‍🍳
D food hub👩‍🍳
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 09 January 2025 18:39:01 GMT
456055
30030
1198
12999

Music

Download

Comments

q.huncho
⃟ :
So nobody fit catch davido for me.
2025-01-10 01:11:25
1103
sylvestersilver2
Silver jay :
That guy wey wear white just they vex
2025-07-02 13:20:42
703
loaner770
LOAnER🪫🦁🧌🪖 :
Nah davido album kill pop Francis 😅
2025-04-29 06:29:35
493
abu_bakerh
abu_bakerh :
Wetin osakpolor no go do for this money
2025-08-01 18:58:01
164
freeman2924samuel
Freeman :
Wizkid day give dem pressure
2025-01-09 22:15:44
175
bruno11_1
BRUNO🧸 :
Wizkid FC🦅❤️gather here ✌️
2025-01-10 13:10:13
104
onlykolade
DownCast💐🏆❤️ :
Abi person don use davido😒😂
2025-01-10 10:07:15
96
khalifah4000
Gaulden Khalifah 💚💰♊️ :
My babe nah 30bg , she Dey vex like this 😭she just like Davido for money but nah me Dey buy her wigs no be Davido😅
2025-01-10 00:22:53
62
shubbymoore6
丂卄ㄩ乃乃ㄚ 🍃🧌 :
Osakpolo 😩 una don see me finish
2025-11-04 07:58:37
10
bash__7
bash__7 :
That guy bring him phone come out he won call police
2025-06-23 15:01:15
12
stayawayfrome18
🕊️ :
Wettin be this😭……nothing wey osakpolo never sing bcos of Grammy 😭😭😂
2025-01-10 07:14:48
34
ayo_deee1
ayo_deee1 :
i just too like dis davido ❤️❤️❤️❤️❤️❤️
2025-02-28 16:41:06
5
praisephlip1
Praise🍀 :
my brother and I just dey cough 🤣😂😂
2025-01-09 23:13:19
22
user1009661308081
Dread :
omo abeg make dem connect with geh geh for advise abeg is very important🤣🤣🤣😂
2025-01-09 21:27:09
21
chibueze1e
️ :
As u Dey draaaag da osakpolo so 😂😂
2025-08-21 20:10:55
5
anyichukwu_1
Ifeanyichukwu :
imagine this guy no get money for the Industry, Lyta for dey teach am lines
2025-09-01 19:57:27
6
ajike1964
Lumi🌸🤍🦋 :
And them been dey do music for fun oo 😂😂😂
2025-01-10 08:01:13
8
imjendo
imjendo :
The other guy don dey frustrated 😂
2025-04-28 23:35:22
6
tayo.x03
TAYX🤍 :
see as voice sweet🥺❤❤❤
2025-01-10 11:16:55
9
daddyfrosh8
daddyfrosh8 :
D guy on white use style block ear 👂 da press phone 😂😂😂😂😂😂
2025-01-10 01:00:56
18
hermdex4g
Hermdex4g :
Ariwo koni music 😂😂😂😂
2025-10-03 08:45:36
8
thankgod12452
Thank God :
See yeyebrity like celebrity
2025-01-09 21:40:03
6
21tedric
21tedric :
That girl way they that last part of this video, if she see rich husband marry na prank 💔😹😹
2025-01-10 17:53:13
12
dfw_zupy
🫩 :
I de shame for am 😭
2025-01-10 02:20:21
5
To see more videos from user @biggestdesire, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About