pelumi you dey complain say you no get money and drink full ur Fridge😂😂😂
2025-01-09 21:43:21
47
anichemon1 :
5k no go bad for 5 different people drop aza or you Dm anyone
2025-01-10 10:35:00
1
DABABY ❤️🙂↕️ :
Girl way love you no go taya 😔🙂
2025-01-10 11:08:46
6
Kay :
Make una congrats me I just paid my house rent 😒
2025-01-10 16:44:51
9
Tinex vibez :
sebi ur own complain e no leave u 😂😂
2025-01-10 08:10:34
7
MorganFX :
you don't have to explain bro, you owe no one explanation about your financial life, you can't be fighting for yourself and still be fighting for another person.
2025-01-10 09:39:21
2
☯️Mûłłēř💙🛐 :
Me don kuku come back to my single life I find peace there 💔😢
2025-01-10 09:19:28
3
STEPPER_TYPE SHII ✝️🔝 :
No be origin be that ☹️😂
2025-01-10 08:06:03
11
MICHEAL :
As una no like my Comment one girl go run man for your run and no be u use am Insha Allah 🙏
2025-01-11 07:24:33
0
SM🅰️LL MISS :
God abeg remember me this year 😓 🙏💔🥺
2025-01-09 20:56:09
9
*_YOUNG LEE_*🎃🔫 :
no panic my bro💕🥂
2025-01-09 21:05:34
2
elizzy_jay🤑 :
Boss base on believe 😭
2025-01-10 06:39:03
2
2% 🪫 🧎♀️ :
Omo everything for this life na ivana 😁
sorry "Vanity
2025-01-10 09:14:35
1
CLEF :
She’s staying with you cause she hoping for your story to change , don’t stay broke too long brr else her story will change about you
2025-01-10 07:34:06
4
TaofeekAyomidimeji :
No be you alone brother buh I pray may God answer our prayers 🙏
2025-01-10 18:34:09
1
__AYOMI✈️🤲💯 :
I swear 😭😭😭
I pray my helper locate me very soon 🙏😢😢
2025-02-12 10:35:22
1
༒𝐀𝐊𝐀𝐍𝐁𝐈༒🧬 :
Thank god say anno get any babe 💔😎 I for don dey beg for wetin anno do 😂
2025-01-12 01:51:43
1
Mullah 🌳 :
Ejeh make she sef press money 😔🌚
2025-01-10 08:18:26
1
spainman :
can I get 50 likes
2025-01-12 22:08:45
1
moses Francis :
u no get money nah ur fridge full😂😂
2025-01-10 18:38:23
1
Bamidele :
You Dey complain say you no get money and drink full ur fridge 😂
2025-01-10 21:35:17
1
ay_oola04 :
Nah this level I dey 😩😭
2025-01-10 19:15:47
1
#Alive😎 :
pelumi maronumo joy is coming I love you die 😍❤
2025-01-11 19:05:38
1
Ajibola BTC😈❤️🇩🇪🔥 :
Boss ❤️
2025-01-09 20:55:25
1
Olamide :
she no go want believe you again
2025-01-10 04:30:32
1
To see more videos from user @pelu_richie, please go to the Tikwm
homepage.