@cwestt237: Vanessa thank you🙏🏼

Cwestt officials
Cwestt officials
Open In TikTok:
Region: CM
Friday 10 January 2025 08:37:01 GMT
273723
13161
2866
15298

Music

Download

Comments

just_alex295
Alexandra 👑 :
She cook 3in1 food 😂 ogbono soup , beans and plantain porridge 😂 talent dey cry 😩😂😂
2025-01-10 16:39:08
2521
nunusbae
Nunus✨🦋 :
😂😂😂😂😂I am me
2025-01-29 16:23:57
2
bigevil23
BIG 🥵EVIL 😈🔥 :
nah that fish wey dey inside dey pain me pass😭😭una just waste am
2025-01-27 22:45:51
2
sommypreshy
Sommy\content creator🎀 :
Hold ur babe tight abeg😂😂
2025-01-10 18:27:29
876
starkingpharoah
PEN-DRAGON :
my brother hold am oo because who you wan leave am for😂😂😂
2025-01-16 21:02:19
54
angusiwerous
Jeremy :
Only you deserve her bro don’t leave her please 🙏 😭
2025-01-23 13:53:09
19
hisgloryqueen1
MARY😍❤️♾️😘😍 :
Pls tell this thing na content cos I no fit believe say girl cook this
2025-01-10 21:11:08
52
vanbb05
Vanessa🇨🇲🇬🇧 :
Are you sure her name is not precious? Vanessa can never cook like that oh😂
2025-01-11 08:56:03
39
jentlesoulmate
Moses0147 :
It’s only Ghana that cook this kind of food ✌️
2025-01-31 14:11:27
0
vannynaomi
Vanny❤️♏️🥰 :
Vanessa why u disgrace us like this😂on behalf of the Vanessa’s in the house we say we are sorry 🥺🙏😂
2025-01-11 08:10:37
5
chidera1579
chidera🍀🌿🌹🥀 :
i am a chosen 😂😂
2025-01-10 13:26:00
1
mhizjudith94
mhizjudith94 :
My dear, teach her if you love her 😂
2025-01-10 20:54:04
3
vanny6805
Vanny🧩 :
Welcome my love😂😂😂😂
2025-01-10 21:03:17
2
15zion
Zee✨🥰💕 :
Make una try Dey put their picture’s Biko make my brother no marry one😩😂😂
2025-01-11 10:54:40
2
1sylvester_chuks
sylvester chuks :
abeg y d beans dey draw na traditional food? una chop am? who add okoro to the bean?🤔🤔🤔
2025-01-22 13:35:31
4
angeldy33
Girl 🤗like ❤️Angel 🤍💙 :
Na beans be this abi na wetin 😂😂😂
2025-01-10 17:47:13
1
jojosuccexfultrav
successful travela :
😂😂😂this one get mind to figure a broke guy
2025-01-29 14:20:54
2
reisprincess
_𝑅𝑒is💙👑🥰 :
no leave her oo, cause I no know who you wan leave her for 🤣🤣
2025-01-10 19:13:04
1
godfather0321
Godfather :
Only love will make her cook 3-in-1 for you. No leave am for us oh. We no go take 😜
2025-01-27 18:14:29
4
alex.gift46
MAKORCHUKWU __🖤🖤 :
Wetin be this Jesus 😄😄😄
2025-01-10 16:23:08
2
prechy938
pretty prechy :
Vanessa use okra cook d bean's
2025-01-10 17:55:36
165
yoola38
yoola38 :
Ogbono beans with unpeeled ripe plantains 😂😭
2025-01-10 19:23:24
265
_blissdc_0
Rosemary 🥀💎🔮🌻 :
This one wey I dey see Vanessa hope no be my sister 😂😂
2025-01-24 12:08:59
1
patriciambiakop
Mbiakop 🇨🇲 :
Who is she??? E reach to ask 😳😳
2025-01-10 09:07:32
86
dingamaj
Mama Wemba :
Lord
2025-01-29 14:27:17
1
To see more videos from user @cwestt237, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About