@beautyfave: 😂i too love that woman ♥️#fypp #goviral

Pretty Nma 🥺🌷❤️
Pretty Nma 🥺🌷❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 10 January 2025 15:02:56 GMT
929167
131874
3709
4395

Music

Download

Comments

doreenblue
Doreen_dorothy :
She still go sleep at church
2025-01-11 10:46:00
2052
sara__4646
sara💕🥵🚭 :
She wished,she had wings at that moment 😂
2025-01-10 21:27:04
3869
iamoceanjr
🥷🧊 :
like say after the fellowship she no go fly for night 😕😅
2025-01-10 22:58:15
584
omolola387
Mimi :
You no wan like my comment abi, your phone go lost😂😂😂😂
2025-01-11 22:55:17
154
takeitpersonal07
TakeItPersonal 💟 :
u wan delay her blessings 😂😂
2025-01-10 22:57:04
931
lionspride25
Lion’s pride🦁❤️ :
So one day I go Dey waka like this 😂
2025-01-11 20:27:12
227
entertainmenh_
Entertainment Home🌎 :
Dem go de Waka but u go de run follow them and u no fit catch them🤣🤣❤️
2025-01-10 20:56:15
950
ruzy_fc
𝗥𝗨𝗭𝗬 𝗙𝗖 🥏 :
u from abia state?
2025-01-11 07:34:37
7
action1251
OMi Action :
And if she reach the church she go sleep till closing 😂
2025-01-11 22:18:47
73
benita_udoh
Benita udoh :
Heaven is the goal😂 leave mma alone😂
2025-01-10 23:43:47
79
reddy_interior_ph
Reddy❤️🖤🤍🦅 :
Holy communion wine wey sweet pass malt😁
2025-01-10 22:48:47
60
pray_4mi
pray_4mi :
if grandma go dey run like this bcus she's late for church, me wey energy full body, go dey catwalk.. May God help me and bless your granny❤️
2025-01-11 18:37:45
93
mireina017
Mi Reina 💫 :
The annoying part is that she will not run like this and go bk home after the service 😂😂😂💔she will remain der for women’s fellowship meeting 😭💔
2025-01-11 09:23:24
66
jeecee53
Joy🦋 :
You’re from imo state right??
2025-01-10 22:33:58
20
tgodwrld
TGod Wrld❤️🌍🦅 :
This grandma no get joy o 😂😂🤣🤣
2025-01-10 19:31:16
3
thatsweettivgurl
Ī🌺È😘M🎀B🩹Ê❤️R💐 :
I can't believe i was born without my permission 😭 I wanted to be a lion😭
2025-01-12 06:28:16
1
israeludu1
Israel🇳🇬 :
u gat run follow her oo😅
2025-01-10 20:08:08
57
deking6963
King 🤴 👑 :
Sha I remembered when me and my siblings when we're still young my grandma used to run like this we go Dey run follow her for back, but we lost her two months ago 💔 grandma we missed you 💔 😢
2025-01-10 22:41:19
78
newtonlion7
🆕NEWTON🆕 :
this kind mama if you tell Dem say their pastor na fake. Dem fit disown you that day ooohh 😂😂😂
2025-01-12 08:17:53
5
bosetmamet
Dreamchaser.. :
what is ogene?
2025-01-11 06:14:41
6
prettydiana18
Diana Chisom ❤️‍🩹🥹💕 :
She dey vex no stress am 😂😂😂😂
2025-01-10 17:11:59
82
nemeremike
Nemerem :
Are you from Abia State?
2025-01-13 08:59:18
1
burstynurse1
Burstyy❤️ :
my own mother na run u go dey run follow her for back🤣🤣🤣
2025-01-11 09:13:09
1
promzytommy250
💞Promzy 💞 :
God Please Help Me To Know You😭🙏
2025-01-11 03:55:19
22
only1commonjk
Only 1 JK :
Woman that is devoted with things of God 😂🤣
2025-01-11 21:35:57
13
To see more videos from user @beautyfave, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About