but on the 28 way I go Balogun dem no clear road for me like this
2025-01-13 16:28:54
740
Aku Fecha :
E no go better for Yoruba people😡
2025-01-14 15:04:47
146
Benevolent :
One day, Dey will follow me like this🤲🙏
2025-01-13 09:14:49
1017
IYIOLA :
Na why I like American film, sniper suppose don Dey top of roof 😂😂😂
2025-01-18 08:36:50
776
Maleekberry :
See people way dem say dem dey hungry dem dey shout Tinubu name hw Tinubu go take no say una dey hungry una go just make dis man add money to petrol again 😂😂😂😂
2025-01-14 15:24:55
432
🇳🇬King Poch🇿🇦🇬🇧 :
Nigerian government and security mentality is very low
2025-01-13 09:12:15
1103
︎︎BUNNY 🧃 :
funniest part e fit be say tinubu no dey that luxurious car 😂
2025-01-18 20:15:14
44
djsavagevn :
See people wey dey complain hardship dey hail am 🥺 person wey una go snub Wey himself go feel am
2025-01-13 13:14:33
1502
Kendocee :
So this place fit de free like this 😂😂😂 I wish say this man fit de come here everyday week😂😂
2025-03-09 19:29:01
0
Bola Ahmed Tinubu :
That’s me 🥰
2025-01-18 13:55:05
47
A_mine :
my question is how are they transporting his private car anywhere he is going or he get the car at each state in Nigeria 😏
2025-02-13 18:24:39
4
十 ツ :
Ahhh, see as that Escalade clean 😩
2025-01-13 17:30:43
135
Vickyblaze21 :
what is a president doing in d market
2025-02-18 07:37:36
1
Temidayo :
Car go just plenty we know go no which he dey
2025-01-13 12:59:45
138
netbrown :
I thought balogun is in Lagos How come I'm just hearing igbo language everywhere 🤔🤔
2025-02-23 18:58:15
3
king pember🔷 :
e no go better for Yoruba
2025-01-15 18:42:53
106
Egbikus/Efe/Syl :
Nigeria too get money and they waste it, US president don't even move with excot as much as this
2025-02-09 17:17:19
2
Donstarex :
the cost of fueling this cars in a month can build universities or build roads
2025-02-22 18:42:10
1
𝐎𝐃𝐌⏱️ :
And if this man go alone without security nothing go do am
2025-01-13 13:48:14
122
Jús Viç 5ôr🔵 :
Who see Mr president
2025-01-13 16:21:31
41
Jnet-gold :
weti him come find for market
2025-01-13 09:53:17
48
ROSE UCHECHI :
Only but One day, Men will gather like this to Celebrate me and my family 🙌🙏🎉🎉♥️
2025-01-19 16:51:55
21
Big Liliy 😍😍😍 :
Waiting e go buy for market 😏
2025-01-18 11:13:25
7
Sammy Smith :
all these heavy securities just for one person
2025-02-15 19:34:18
1
To see more videos from user @great.african.adv, please go to the Tikwm
homepage.