No offence 🥺
Buh nobody teach me.
I suffer for three good years by my sef then even chop me 10k dolls sef.
No be everybody dem teach.
Buh me still de share update give my guys dem sha 😔
2025-01-11 18:44:34
54
Evidence of GOODLIFE💳🇺🇸 :
Make I share am , make he cast 😂
2025-01-11 14:41:17
264
Ephraim :
who go teach me Yahoo 🙏🙏??
2025-01-12 17:49:05
2
Shynexx :
I need a boyfriend 🙈😁
2025-01-13 16:16:25
2
🕉️الله يكفي🧎🏽➡️ :
13 people drop Aza
2025-01-13 12:22:25
7
prince :
interested
2025-01-13 19:38:17
1
@EarningsEdge :
Some of them they fear to take risk.Life is all about risk
2025-01-11 19:01:53
5
BIG SUPREME🦇 :
Na lie if we teach them, dem go won turn am to competition 😔
2025-01-11 17:39:58
55
Erico 😎✌🏾 :
no be everything be Street, update dey wey dey give people Millons daily
2025-01-11 15:18:46
6
one_love🪐 :
Nobody teach me but na me just choose to teach others
2025-01-12 11:09:53
8
FEMi🧃💕 :
I swear guy man nor dy share update low key 😪
2025-01-11 16:22:05
13
victor 5050 :
Nobody teach me nah god just help
2025-01-11 19:46:36
31
IjOba :
Oya teach me the one weh u deh do brother 🙏
2025-01-11 15:58:35
6
To see more videos from user @freeman19601, please go to the Tikwm
homepage.