@luxuryornothing1: on the 10th of January 2025 All road Leads to Ukpor Nnewi South, Anambra State, as High Chief Cletus Oragwa aka Zenco communication layed his mother, Mrs Margaret Oragwa to rest. It was a meeting of Billionaires across the Country #igboamaka #zenco #nigeriantiktok #billionaires #luxuryornothing #luxury #billionairesgang
Who be Zenco ? Omo Igbo get men wey no dey even talk online. Respect
2025-01-12 06:24:06
2319
Emy Skant :
Na me Dey inside cubana chief priest belle
2025-01-12 09:23:49
341
Lady Fanny :
There is Igbo money, and there is Anambra money
2025-01-12 07:29:26
570
Nuella 💜💐🫶🏿 :
Thank God I’m igboooooooooo chukwuolisa daalu
2025-01-12 14:10:11
574
morgan.leader96 :
see jowizaza always on simple dressing 🥰
2025-01-12 20:00:41
185
Fizboy 🇺🇲🦅 :
Davido and Zenco who fund pass?🙄
2025-01-13 17:08:51
4
Playboi 🃏 :
How them take day come up with that odd number… why 47?? Why not just 50?? Or 45, why 47??
2025-01-12 13:10:23
134
Victor_Black :
I fit tell u say no man 4 there dey use iPhone 😂😂😂
2025-01-12 09:43:08
179
Mayor Of Delta :
You done imagine the kind Perfume when dy cent for dat place??🥹🥲 God abeg o
2025-01-12 10:15:16
216
SiteGirl👷♀️👷♀️ :
But Kanayo O kanayo carry grace , the way these billionaires love him because he carries him self with a lot of class and probably don’t beg or ask them for Favours because they obviously respect him
2025-01-12 10:10:36
134
Cypher FX📈📉📊 :
Forget hard work na God dey bless man
2025-01-12 08:43:24
176
valentinachigozie :
God abeg ooh I don’t want to be poor
2025-01-11 23:29:31
90
Macon TV 🔵 :
I know say zenco go dey vex for me now, say I no come...and he no go understand. say I dey very busy 😞
2025-01-12 02:47:43
502
Prudencia Oti :
2027 election it just has to be peter obi all the way
2025-01-12 06:21:16
94
Uj’s thrifthub 🛍️ :
Omoh there’s Igbo money,there’s Anambra money and there’s Nnewi money too 👌👌
2025-01-12 13:07:37
34
ifey :
Davido and igbo men 5 and 6😂😂 them suppose don change him name by now
2025-01-12 13:27:46
121
outsider :
So nobody notice the man on black 😂
2025-01-28 07:02:03
1
Bob Crypto☠️🔥 :
If Arthur Eze was here he would have donated 200 million e no Dey hard am don’t play
2025-01-12 10:40:04
64
Beauty Tracy 💎🦋🌺 :
Guys I'm pregnant for kole 😭🥺
2025-01-13 22:59:40
3
meme :
who see blord for the video😂😂😂, them no really send am for there 😂😭
2025-01-12 17:48:59
24
wisemansundayevangelists :
😂😂😂vanity
2025-01-12 01:47:33
8
Prince black :
There is one person I don’t see e money what happened 🤔
2025-01-14 08:26:23
2
Sagethemenace 👽 :
The man sef no dey do like billionaire 😂
2025-01-12 17:45:57
31
To see more videos from user @luxuryornothing1, please go to the Tikwm
homepage.