why I go make money con dey go collect woman from another man hand, as I take collect her, na so another person wey get pass me go still collect her from my hand
2025-01-14 18:54:39
132
Deebiz :
That one no be problem, na una dey take things too heart too much,I go end the relationship, no need for competition
2025-01-14 17:37:50
55
Trendy Michaels āØš¤š½ :
Have you seen a girl that really love you even when you are broke. She will collect that rich guy money and give to the broke guy, No be wyning. not proud to say it but na me be dat broke guyššā¤ļø
2025-01-15 10:08:01
7
Emmyvee97 :
Make the guy credit me make I help am talk to my babe
2025-01-14 22:49:32
53
lizzyJohn :
What u dont know is, there would always be a person who is broke to another rich guy and the same rich guy is also a broke person to another rich guy. This cycle doesnt end. Just step aside if need be
2025-01-15 10:16:21
2
š¦ā ļø :
Always fighting my circumstances ā¤ļø. I just lock up š if she stays itās her win if she leaves itās still her win ā¤ļø
2025-01-14 19:19:02
2
smartdeman :
bro any gal that truly love a broke man, knowing how he strive hard to b successful in life,BCOS he hv no contact no rich backups..only God..at least support him in prayer one day God will smileon him
2025-01-14 21:27:37
1
911_thugginn ā¢ following :
Na wetin happen to me be this but now I don guide pa motor dey house don stand I no even give chance for chat with the babe sef
2025-01-14 15:26:19
3
To see more videos from user @officialderocin, please go to the Tikwm
homepage.