@wfseriki: 2025📿

SERIKI RICHIE
SERIKI RICHIE
Open In TikTok:
Region: ZA
Sunday 12 January 2025 17:03:00 GMT
350729
35947
703
3851

Music

Download

Comments

ojumirayoboluwatife
. :
If u use 1M plus do soap 🧼 just know you don do ritual unknowingly
2025-01-13 13:55:47
100
kathycolton506
Kathy colton :
Nah content o make una no go think say him dae bath soap
2025-01-12 22:14:15
62
nba_japan
Is this real 🙂‍↔️ :
Is this real 😞
2025-01-15 00:19:23
2
mullarmindset1
Mullarmindset :
I think everything na grace ooo
2025-01-12 17:20:15
88
__adesubomi_
_adesubomi_ :
PLS I NEED 5 SERIOUS PEOPLE THAT CAN ACT BLUE FILM 🎥
2025-01-14 11:04:59
5
melidic5
Melissa Dickson :
and dem say juju no fit buy lambo
2025-01-12 18:22:26
418
sheboi_001
OLA🥀⭐️🖤 :
Wetin Seriki Richie dey find again😹😹
2025-01-15 07:03:31
5
official_emerald_4_p_f
Thugging since birth😈♋️💜💚 :
Who dey waybill soap for seriki go South Africa 😂😭
2025-01-13 13:12:45
21
ayomide_owomore
Ayomide :
Share location
2025-01-12 20:43:08
3
poprich_
poprich_ :
Na two days ago I received my 280k soap still nothing come out 😞
2025-01-14 13:47:07
3
jydepoto1
Women?gimme fufu instead :
I pay 500k for soap I no see $1 💔
2025-01-20 20:08:16
3
fadio_yato
Fadio_yato :
Bcus person post soap no mean say hin dey bath soap and he still no mean say he no dey bath Bhur una to dey come to conclusion real quick 😏
2025-01-12 22:20:49
22
lerryext
LERRY :
Even for o365 work to go smoothly the spiritual world gats dey in control 🗿
2025-01-12 22:38:10
45
fx__billion
fx__billion🤞👻🕊️ :
See who una Dey compete with 😂
2025-01-12 21:14:35
22
opratooplentyy
OᑭᖇᗩƬOOᑭᒪƐᑎƬƳ👹 :
I like una weh deh this comment session 😁
2025-01-13 15:09:40
6
opeyemibtc10
? :
Later make you tell me say na grace 💔
2025-01-12 22:19:17
16
bhoytoby
BhadBhoyToby 🎶❤️ :
Omo this section 😂🫡❤️
2025-01-13 10:03:48
6
sos_74_
SOS_74_✝️💫 :
If I see 1.5m,I fit use 1.4m do soap😎
2025-01-13 00:08:37
78
made4xtrovert
Made4Xtrovert :
Ehn ehn nah only Seriki Richie dey talk true 😂
2025-01-13 14:56:04
81
milli5e
OLA Millie💰 :
If you like make them tell you say na Citizen bank 🏦 😏😌
2025-01-13 04:35:50
9
chris_brown156
Chris Brown :
Nah Update he share so! If you know you know 🤝🤝
2025-01-12 18:53:07
98
___ojoaje
___OJO AJE🃏 ♥ :
SOME PEOPLE GO TALK SAY IF U DEY BATH SOAP IN PLASTIC E NO FIT SAY NA CALABASH THEY PLAY 💔💔💔
2025-01-13 06:14:20
8
dammy1887
Lalah money 🥶🫠 :
Some guys still Dey bath organic for this 2025 😂😂😂
2025-01-13 06:15:50
7
callmekendrick01
𝒪'ℬ𝓁ℴ𝒸𝓀𓃵𓃵 :
Small white pastic with soap worth more than 2m🔥
2025-01-13 08:03:06
2
tobiloba6807
ToBiLoBa😎 :
Seriki cut small for me 🙏🏿
2025-01-12 21:44:38
47
To see more videos from user @wfseriki, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About