@amandatheiconofficial: 😍AMANDA THE ICON❤️WINNING THIS YEAR 2025🙏BY JESUS CHRIST GRACE 👑 THIS IS ONE OF MY FAV FASHION LOOK 2025👖THAT I LOVE & FANCY SO MUCH!!! ITS ICONIC, CHIC & LEGENDARY💃 I THANK JESUS CHRIST FOR A SUCCESSFUL LOOK ALL ROUND🙌IN MY LIFE!!! #amandatheicon #fyp #SuperModel #fitcheck #2025
They even rejected offers from Dizcova they are big girls 🥰
2025-01-13 11:37:39
989
Light ✨🗯 :
go girl (just dey go abeg)
2025-01-13 07:48:51
892
OSATI☘️❤️ :
You’re 27 ?😭
2025-01-14 17:51:30
0
🇨🇲TOTE BAGS by HENRIKA :
So , you refuse small collaboration ?
2025-01-13 05:44:46
887
black China 🇨🇳 :
go to the park in jesus name and collect ur pack amen 😭🙏
2025-01-13 07:08:55
371
𝒯𝗈𝗈𝐒𝐇ℐℰ✨💸 :
👀👀👀 e fit be spiritual problem make unah leave them nahhhhh 😭😭😭
2025-01-13 07:04:47
151
T❤️🩹🦋 :
Them forbid u to chop
2025-01-12 20:28:54
330
slimberry :
Try go collect ur waybill from park, make ur life better…i’m on my knees💔😭
2025-01-13 06:38:23
2057
TOSIN 💐💕🙂↔️ :
She is really 27?😭
2025-01-13 15:21:14
2
vickkycraft :
They desperately need brands abroad not Nigeria 😄😄
2025-01-13 04:48:19
202
Sandra🦋 :
Come Wetin do you!?
2025-01-13 05:40:39
91
Pinky❤️🦅 :
Legodi ngwele ne’ zuzu e’zuzu rejecting brand u can use to build yourself 😭such an iconic ngwele😂thank you Jesus for this iconic compliment 🤭
2025-01-13 14:54:04
44
user7363486707458 :
Jesus will come through for you🌹
2025-01-13 10:29:17
2
imose_adams :
Start from somewhere
2025-01-13 07:08:27
31
Biebele 😇😇 :
supermodelllllll
2025-01-15 12:43:56
1
Mulla :
This is cute…attitude 💞🔥
2025-01-14 21:24:40
0
Adam🦋 :
You come dey resemble James brown 😩
2025-01-12 22:46:02
258
_Bella💕😚_🇧🇪 :
Nigeria people dy try help u dy turn dem u no wise 😂
2025-01-13 07:45:51
239
Ugly Aisha 🥀 :
you won win when people dey text u ,u no dey reply
2025-01-13 01:22:48
543
Ñ₩anyioęømmā?💀🇳🇬 :
This girl fine fr,na if you look fast fast,you go see am
2025-01-14 15:02:48
8
Just_yosii :
Fav abeg reply brands
2025-01-13 10:59:51
0
🎀𝕽𝖆𝖈𝖍𝖊𝖑🌹 :
Wait oh,una Dey beg her make she collect the gift? Someone said she doesn’t wants to be lifted,that she wants to climb by herself😅 make una allow her climb by herself nah 😂body go tell her
2025-01-13 04:55:01
527
Ruby😌❤️ :
Until Nigeria start mass unfollow for Amanda the icon her eyes go open😅😂😂😂nigerians wey hare people wey get pride
2025-01-13 10:15:20
33
Naza 🧨💥 :
I no dey believe in spiritual things but you see this one? I believe am with full shest. ahhh
2025-01-13 08:38:38
102
M.O.B.O.L.A.J.I✨🇳🇬♊️ :
The hair was standing on business!!🔥🔥🔥
2025-01-14 07:50:36
5
To see more videos from user @amandatheiconofficial, please go to the Tikwm
homepage.