Make that guy no just try enter Ghana am speaking out of experience na only me know waiting my eyes see for GH💔💔
2025-01-13 20:45:21
7
Bhadpikin 💵🇬🇭🖤 :
I Dey Ghana like this and this my second time in Ghana
2025-01-15 19:00:54
0
chukwuebuka :
things dey happen thank God say I jam ur Page 💯💯
2025-01-13 10:57:53
5
Chiji :
Bro 2022, Na 200k my family pay before dem leave me comot office for Benin
2025-01-15 15:33:10
2
Baron2.2 :
Na because say Ghana dey close to Nigeria that is why dey always plan on running back to Nigeria assuming na Senegal 🇸🇳 office or Indonesia office.hk is patient and tolerance, sure you will cash out
2025-01-15 18:14:01
1
OGOM~EGBUNAM 🔥 :
Bruh nah Gh save my life oo… still Dey reason give them say house rent for dat way no make easy
2025-01-13 20:56:49
1
evilhighness :
Nah person wey e never do before nah 😞
2025-01-13 17:28:47
1
Richie Fundz :
Boss take me as your boy please 🙏🙏
2025-01-16 11:59:51
0
emmy6219 :
please who can help me to Ghana
for real hustle
2025-01-16 06:51:29
0
Tony Nation :
Arab country sharp if you get better update bro, I Dey here more than 5 years now ✅
2025-01-16 04:19:36
0
Parry 🇨🇳🇨🇳🇨🇳🇨🇳 :
I settled my chairman before I go Nigeria
2025-01-15 19:49:54
0
Skima💙🦅 :
I be Jedit for office for a years and 6months but my chairman never pushed me.. he still believe in me. Despite immigration carry me two time... Bro GH hard but na only strong fit survive..
2025-01-15 18:55:30
0
Kylajr 💱 :
Chairmo, package me one or two update so, boss man
2025-01-15 03:02:40
0
Middle :
he happened to me too💔😂😂
2025-01-14 19:43:50
0
Skima💙🦅 :
Bro.. GH office na equal write and justice ... them no dey even beg you to follow up... even my chairman brother came GH for their brother office still run.... I never regret serving for GH✊
2025-01-15 18:51:47
0
SnrFizzyGrin :
😁😁😁
2025-01-16 06:00:20
0
STAR BOY 💫💞💎🥰 :
🥰🥰🥰
2025-01-15 18:28:24
0
To see more videos from user @ixivmmxxiii, please go to the Tikwm
homepage.