Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@redcolurjacketprank:
redcolourjacket
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 13 January 2025 13:22:17 GMT
2060899
151745
3377
18317
Music
Download
No Watermark .mp4 (
4.38MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
33.92MB
)
Watermark .mp4 (
9.16MB
)
Music .mp3
Comments
𝑨𝑳𝑬𝑿 💚🥷🐍 :
Them go rush post for WhatsApp say “stay safe for Junction” 😂
2025-01-13 19:07:46
6865
Semilore🤩🆙✌️ :
To us wey don knack may this year favour us 😹😭😂😭
2025-01-13 22:51:15
1295
Opeyemi :
Then go Dey tell there people to stay safe today 🤣🤣
2025-01-13 14:37:36
1973
Engineer Omowaye Samuel :
50 dollars boys sef dey run 😂
2025-01-13 18:29:00
992
REALGEMINI ♊️ :
I go dey cry run 😂😂😭
2025-01-13 16:43:42
1336
Å¥ØZĘ :
Even if you talk say nah prank I no go come back 😂
2025-01-13 18:51:29
1380
sweetlinachrist :
WhatsApp status : stay safe guys red jacket at junction
2025-01-13 16:59:51
798
Jay money :
I swear they no go sleep house that day 😂
2025-01-13 15:32:34
782
TOP BOIY🌹🦅 :
You see that guy way dey front Usain bolt ⚡
2025-01-13 20:04:45
652
𝓢𝓣𝓐𝓨𝓐𝓦𝓐𝓨 🖤🥀 :
If those guys reach house dem go post for WhatsApp say “ Mama said ain’t gonna be arrested in the journey of my life” 😂😂
2025-01-14 07:20:37
126
Olamipussy :
Efcc from Temu 😂😂
2025-01-13 17:55:05
492
Boo_sonnest :
Them no sabi run sef, them even de run de look back🤣🤣
2025-01-13 14:32:37
237
Greedy Biggie 🍀🪂🥀 :
Who is also watching on Tuesday?😂
2025-01-14 07:41:04
106
Happy boy :
Them go first go post on status that STAY SAFE GUYS 😂😂
2025-01-13 19:23:21
69
Teefah🥰 :
Even as a girl i go run too😹😹😹
2025-01-13 20:02:47
80
olaideEMC❤️🤗 :
If na me I go just dey shout, oga I never collect, I Neva collect 😁😁
2025-01-13 20:41:50
49
Smur Ling 🪐🚀 :
How much dem get wey Dey make dem run😹
2025-01-13 18:29:06
21
emmzywise :
Come here khe 😂
2025-02-28 21:21:44
2
roddy__________001 :
If na prank ,dem still no go wait say na prank self 😹😹😹
2025-01-13 15:23:40
32
MynameisAtiku 🐍🤸🏻♀️🥷🏻 :
Dem nor even sabii run 😭😂
2025-01-13 17:39:06
94
OluwaTopzy :
Before Unnah come down sef dem don dey observe…infunra loogun Agba
2025-01-13 18:57:45
77
Amelia Fredrick :
Those guys Dey reason saay untop $25 wey I collect 😂😂💔☹️
2025-01-13 23:58:07
21
Jimmy Rodriguez :
Abeg stop this kind prank 😭abeg
2025-01-14 13:01:13
13
commentator :
make una careful sha. some boys get spray for these kind location
2025-01-14 12:23:09
19
To see more videos from user @redcolurjacketprank, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Remember, Red, hope is a good thing, maybe the best of things". 🌟 What if The Shawshank Redemption was filmed vertically? #shawshankredemption #stephenking #timrobbins #morganfreeman
This is honestly so amazing @endeavor_art #foru #aceofmagic #ceoofheadphones #thankyou #art #artist #nj
🤔#lewatberandafyp #fypppppppp #lantaiatas
Imagine not hitting a shingle hit #foru #aceofmagic #toosieslide #nj #freezeframe #ceoofheadphones #avatarthelastairbander
#Love #capcut #trending #sexy #romantic
#messi #couple #antonellarocuzzo #thebest #😍 #today
About
Robot
Legal
Privacy Policy